Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
everyone’s warm over here! 🥹❤️
860,510 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

May God turn all our expectations, impossibilities and imagination to realities.🥺❤

This mummy dy killl me 😂❤️ she say na 5k still con talk 50 naira 😭😭

7 years old me when they bring food in another person’s house

Asher Kine God bless you brother 🙏🏾❤️ If blessing wey dey comot for morning miss you, the one wey dey return for night must jam you 🙏🏿 You shall not escape the blessings coming for you 🫵🏿

Sure nigga! Toss coin

When your notifications pops up I like before i watch the video, cause i know you'll not disappoint and will eventually make me smile

Mama was shocked.

700 Virgins for only you in heaven

I don too pray for you and na so e go be. But how much i fit get for account wey go reach me do something like this?

You don commot for lag now I dey track you no worry 😂😂

