正在加载视频...
视频加载失败
Everything escaladizzy real fast😭😂😂
46 条评论

Anger issues 😂

But the guy fvck up sentiment aside

Na he bald head them target

Ajeh😭😭

lol 😂 you can’t dish out what you giving others ain’t funny 😆

He broke the rules and wasn’t apologetic about it

@Dhavidtips The guy waiting for him to even say sorry, but since he kept mocking him.

@Dhavidtips You saw that too, nothing like anger issues there. Simple etiquette werey no get

E rush the Werey with all him might 🤣

😂😂😂😂

The Werey still Dey laugh. Na that laugh pain the guy 😂😂

Na id!ot, e break the rules of the game still dey laugh😂😂😂

No time😂😂

With immediate alacrity 😭😭

A man must learn to control his anger at any in time.

Wetin you dey yarn brr

He was right to fight him I believe that was not the rules of the game

He run unbox am😂

Sharply 😭😭😭

😂 😂 😂 😂 😂 😂 😂 E dun plan am since ..

Be like e don fvcc him babe before now😭😭

He clear say they get hatred for the guy

Why dem nor wait make we watch the fight? Premium content lost 😞

E pain me like werey

I swear me sef go vex oh.....you come still dey laugh careless laughter on top

Na for boxing day dem play the game ?

@Virgo_dnd ??😭😭😭

Y’all saying anger issues in the comment section dumb asf 😂 The guy no follow the game rule still come dey laugh on top nonsense wey e do if na me sef i go comot him jaw

Them set am up See as the other guy tap am to throw that water 😭😭

You Can’t take what you dish

Na that laff pain am 😂

@chelsznn Ajeh😭😭

I no Dey follow people like this package, when he dey do e sweet but e reach he turn, he dey throw blow.

This is why I don’t play silly games

E come be like say I know say na wetin go happen😂😂😂

@BIGSKYrz I won’t lie, it caught me off gasping 😭😭😭😭😭

They don mean each other 😂😂

Nbl😂😂

2 seconds

E no pass like that, He turn you still stone am ice block😂

Everything burst, the guy dey plan am since

U don do rubbish come still dey laugh carelessly, na normal thing for ghetto, boys must throw hands

Lots of people commenting anger issues are the foolish ones under this comment Game have rule,the first guy hit him so hard The second one throw after the first guy hit him hard Then the stupid last guy throw water at his face If your parents no raised you well,try ham with me

Had to be done. Can't have people thinking you're sweet out here. If he's your boy for real, you'll tussle and get over it.

That punch 👊 was top notch 👌 And well deserved 👏 🙌

His laughter afterwards is enough reason to change am for am. Legit
