Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Everything for this country na opposite ๐๐คฆ๐ฟโโ๏ธ
119,786 Aufrufe โข vor 9 Tagen โขvia X (Twitter)
46 Kommentare

Baba said "succeed oo" or else we go "jail you"๐ญ๐

This Nigeria mehn I done tire ๐๐คฆ๐ฟโโ๏ธ

Olagbara

Why you sef wan die leave us when God never kpai you himself?

You no real bro ๐คฃ

Oh jeezโฆ. This babe wan kill me for Kagan space on IG ๐๐๐

You sabi am ?

@o21632 Her name is Rosemaryher, she was the โ Chief happiness Officerโ at Kaganโs company

@o21632 Ohhh thatโs nice

Person wan commit suicide for ajah bridge that year , them beat am wetin no good

Imagine ๐๐คฆ๐ฟโโ๏ธ

If they explain Nigeria to you, you no fit understand ๐ญ

I swr Broo

You again today

๐๐๐๐

Omoh๐๐

Goes far

North Korea does the same thing too I think

Itโs not normal ๐๐คฆ๐ฟโโ๏ธ

Instead of her to ask for education,she dey cap nonsense.

Wtf is she talking about, she's saying it like it's only happening in Nigeria, suicide has always been a crime

Dem dey vex say u wan reduce the number of people wey dey wan suffer

๐๐๐๐

This only works for the citizen The immigrants should go and commit suicide if they want to

Ummm

But make we dey pray for giant of Africa

Nigeria my country ๐๐๐๐

@grok is suicide a crime everywhere

You go too chop better slap

Nigeria is not a real place

People go just travel start to yarn rubbish. The nonsense wey full that country, them no go post am, so they won't be deported. Na to dey there dey talk down on Nigeria them Sabi.

U no fit escape the daily nonsense Nigeria dey give .... It is new every morning ๐๐

It's not prison... It's correctional center...

๐๐๐ naija no just real

"Better succeed ooo" ๐

It's funny But it's not funny ๐ And that my dear is how we cope

Police go arrest u for today Nigeria if u dare shout for Chinese man

Rubbish take

Nigeria is the most stupid place on earth. The most shithole!!

@OmoMamaOnipako This country is just a mess

E no funny

She is an hypocrite,so because you re opportuned to enjoy benefit of staying in another country which isn't your father land you feel it's best to say things like this not even profering solution ๐ญ

Akpabio na werey๐

@Otunbawheezy

Akpabio is a generational disgrace!

You leave make we suffer alone ๐๐
