Loading video...
Video Failed to Load
Everything he does is goooooooood😭❤️
38,253 views • 10 days ago •via X (Twitter)
20 Comments

This song go scatter Bar, Clubs, My house, Your house. 😭🔥

@FugaziReturn Nah this song gan gan i dey wait for😩

lol na this one i dey patiently wait. omo this album go exceed my expectations

That album go too tap, I can’t wait 🔥

Na him nau

Make baba just drop this album

We still dey wait for this one oo “Ohh no” we don drink “tea” tire

Me I never hear this one😭😭😭

HE IS!!!! 🔥

Tomi send this to me on iMessage, love you 😚

Remy too good naw 💯

Uhn! 😭

@lordscholes1 🦇🦇🦇

That guy for white wey dey press phone get mind o😭

damn. that remy album about to go crayyyyy

@RAAMBO0 Isn’t that mayk??

Na una cause am why una go release when e no talk anything e no go release the song again

wait that’s wolfjacey

Just wait a little longer

Na Rema nau

