Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Everything just went wrong ๐
33 Kommentare

Baba take am personal ๐

Una go dey wetin fit Kpia person all in the name of content. Until person spine break

Abeg wetin this werey Dey do for there. Na him they won lift๐

Wetin I wan call this one now, see wetin grown ups dey do. This is very dangerous

If you break the rule you deserve two by two for your thick skvll

Very risky game ๐๐๐

Bro the way that log said 'not today' and just yeeted everybody Na real life physics class gone wrong. But fr whoever was holding that thing need better grip or better life choices Who else screamed internally when e start to slide?

E weak am ๐ญ๐ญ

Dem be werey ๐คฃ

The thing pain the fair guy walai ๐

Which kind risky game be this

๐ e pain am

Aura for aura

That nigha no fit bear am ๐

E pain am gan

Na why my gender nor Dey live long be dis.

Eii

Everywhere quickly blur

The first splash enter........ ๐๐๐๐๐

๐๐๐ i don die๐๐๐

Injury

If you can't handle jokes or play, just don't involve yourself in the first place. What's the pain for?! He deserved 2 by 2, not PVC ๐คฃ๐คฃ

The lacks patience

Omo ๐๐๐๐

E pain am ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ boys will always be boys

The guy put emo

Na acting na

Acting

Spoiled the game ๐

He took it personally ๐

๐๐๐๐

Which play be this ๐๐๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Sleepover went wrong!! ๐๐๐๐
fights that go hard
36,964 Aufrufe โข vor 1 Jahr

