Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Everything just went wrong 😂
33 Yorum

Baba take am personal 😂

Una go dey wetin fit Kpia person all in the name of content. Until person spine break

Abeg wetin this werey Dey do for there. Na him they won lift😂

Wetin I wan call this one now, see wetin grown ups dey do. This is very dangerous

If you break the rule you deserve two by two for your thick skvll

Very risky game 😂😂😂

Bro the way that log said 'not today' and just yeeted everybody Na real life physics class gone wrong. But fr whoever was holding that thing need better grip or better life choices Who else screamed internally when e start to slide?

E weak am 😭😭

Dem be werey 🤣

The thing pain the fair guy walai 😂

Which kind risky game be this

😂 e pain am

Aura for aura

That nigha no fit bear am 😂

E pain am gan

Na why my gender nor Dey live long be dis.

Eii

Everywhere quickly blur

The first splash enter........ 😂😂😂😂😂

😂😂😂 i don die😂😂😂

Injury

If you can't handle jokes or play, just don't involve yourself in the first place. What's the pain for?! He deserved 2 by 2, not PVC 🤣🤣

The lacks patience

Omo 😂😂😂💔

E pain am 😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣 boys will always be boys

The guy put emo

Na acting na

Acting

Spoiled the game 😂

He took it personally 😂

😂😂😂😂

Which play be this 😂😂😂😂

