Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Everywhere go first blur for the guy 😭
50,188 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

True definition of that popular phrase, "everywhere go first blur". The shock, the agony, the anxiety, the disbelief, the torment and the reality all in two seconds. 😔😂

How come is he still standing 🤷🏿, if na me, na ambulance go carry me comot there,, I go first faint

Na JJC, eh no know say dem no dey hold phone near window for Europe.

Him no believe his eyes

Na tactics Them suppose return that phone but ....,😂😂😂

This is the most funniest video I've seen today I just hope it's staged 😂😂💔

He think say saner climes na safer climes 😭

Omo... That thief na Flash cousin oh See SPEED ⚡

The person that capture this moment is a prime suspect

Even this guy shock😂

Bro really took it like a man No tantrum,no insult Jus accountability for his mistake 😓

Omo cry sef no go come cuz of steez 😭

Another “UK used phone” coming to garrison.

2 weeks straight, that eyes go still dey blurrrr

The first few seconds of realization...tough

Sharp sharp 😭

Chai 😂

Everywhere go first watermelon 🥹

If na me i nor go gree ooh.... Going straight to fund office

Bro that was fast, how you wan take explain? 😳

Him right now😂😂

Na joke Abi real life matters?

You no go fit even use smile cover am 😭😭😭😂😂😂

😭😭

😭😭😭

You no go know who you wan ask for help

E shock am lol say nobody even send wetin do him lol. Probably gon be in London metro lol

You can’t shout or cry. 🤣

He was shocked. He couldn’t believe his eyes 😂😂

The blurring go dea like 30 minutes 😂😂🤣

😅

Dem run otilor for white country 💔😂😂😂😂😂😂
