Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Evidence dey. 😂
65,931 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Everything dey bible, Na you never read am

Evidence clear o brossss. Get up, go and answer your calling and stop arguing jor.

That ma don already tire to dey fuck 😂😂😂😂😂

Werey first use hand cover Kini 😂

No let my wife see this post o😂😂😂

If you guys are abroad be careful how you take the body o.. Because when the chips are down the law abroad don’t know bible o🤣🤣🤣🤣

Nothing women won't say or do when ovulating😭😭😭😭

I'm ashamed for the guy.. So wetin he know if he no know this update

I think I like her perspective

You go explain tire

😆😠 Evidence real dey

Oga first take hand cover the area of interest

Werey won knack come carry bible enter the fucking chat😂😂😂😂

Technically your wife own your body

😂😂🫵

She's 100% correct😀😀😀😀😀

"that you also, is not the master of your own body" 🤣🤣

one thing i'm certain is, when yu get married, u'ld get tired of knacking

Clear receipts 😂

Anytime anywhere I want it I will take it from u😂😂😂

Gbam!

😂😂

@herjhokhe mommy see oo🥹

Vadict ! She is correct

The woman is right . Anyhow , anytime, anywhere, give it to her back to back . Women and men that are lazy in that aspect don’t enter one chance 😝😝😝

The evidence dey 😁

Bible wen e b say na evil people write

Evidence clear inside bible

Evidence choke

What is he waiting for 😂

Yes oh, show him 😂. He wants to be selfish. We stand on your mandate ma'am. He must cooperate or else 😂🤣
Benzer Videolar
Sensitive content
Evidence boku 😂😂
BETFUSE
207,716 görüntüleme • 2 ay önce
