Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Evidence dey. ๐
65,931 Aufrufe โข vor 6 Monaten โขvia X (Twitter)
31 Kommentare

Everything dey bible, Na you never read am

Evidence clear o brossss. Get up, go and answer your calling and stop arguing jor.

That ma don already tire to dey fuck ๐๐๐๐๐

Werey first use hand cover Kini ๐

No let my wife see this post o๐๐๐

If you guys are abroad be careful how you take the body o.. Because when the chips are down the law abroad donโt know bible o๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nothing women won't say or do when ovulating๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

I'm ashamed for the guy.. So wetin he know if he no know this update

I think I like her perspective

You go explain tire

๐๐ Evidence real dey

Oga first take hand cover the area of interest

Werey won knack come carry bible enter the fucking chat๐๐๐๐

Technically your wife own your body

๐๐๐ซต

She's 100% correct๐๐๐๐๐

"that you also, is not the master of your own body" ๐คฃ๐คฃ

one thing i'm certain is, when yu get married, u'ld get tired of knacking

Clear receipts ๐

Anytime anywhere I want it I will take it from u๐๐๐

Gbam!

๐๐

@herjhokhe mommy see oo๐ฅน

Vadict ! She is correct

The woman is right . Anyhow , anytime, anywhere, give it to her back to back . Women and men that are lazy in that aspect donโt enter one chance ๐๐๐

The evidence dey ๐

Bible wen e b say na evil people write

Evidence clear inside bible

Evidence choke

What is he waiting for ๐

Yes oh, show him ๐. He wants to be selfish. We stand on your mandate ma'am. He must cooperate or else ๐๐คฃ
รhnliche Videos
Sensitive content
Evidence boku ๐๐
BETFUSE
207,792 Aufrufe โข vor 3 Monaten
