Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

EWOOO 🙆🏿‍♂️

396,300 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля 10 Killo 🔫
10 Killo 🔫1 год назад

No panic 001 de for everybody

Фото профиля †
†1 год назад

I talk am before and I’ll say it again…. Famous Pluto>>> the rest

Фото профиля 2pac & The Outlawz 4L 🔫
2pac & The Outlawz 4L 🔫1 год назад

No worries 30BGs dey for you anytime anyday, you're guided fr!!! But first press 500kpa come here first make everywhere dey @Famouspluto_

Фото профиля Damilola🌺
Damilola🌺1 год назад

Davido co signed, watch you go over to the top❤️

Фото профиля skeptical
skeptical1 год назад

This calls for celebration You self no small again

Фото профиля Life🦅
Life🦅1 год назад

Your video Dey our idolo page no panic 😂🔥❤️

Фото профиля Kalakuta-boy
Kalakuta-boy1 год назад

E no know say e don blow

Фото профиля Dave
Dave1 год назад

No worry e dey for everybody

Фото профиля D3VID 🐢
D3VID 🐢1 год назад

He dey find verse just give am

Фото профиля MUSICIAN🥚
MUSICIAN🥚1 год назад

Share something reach here uzama, we don dey steam all day

Фото профиля Grok Profit Ai
Grok Profit Ai1 год назад

Co-sign by the Biggest!

Фото профиля DYB Nation
DYB Nation1 год назад

We Dey for you bro💪❤️keep it real 30BG good ❤️🚀💪

Фото профиля 21𖣂
21𖣂1 год назад

"e nor sharp"

Фото профиля Oladunni🐎
Oladunni🐎1 год назад

You people can’t hate on davido all you want but God this kind lifestyle is all I pray for 😭🙏🏾

Фото профиля Òmòluabì
Òmòluabì1 год назад

I’m sorry but the younger plutos seem to have more musical depth. I don’t know if it’s just me.

Фото профиля 𝐌𝐢𝐦𝐢 𝐆𝐮𝐬𝐭𝐚𝐯𝐨 ✞
𝐌𝐢𝐦𝐢 𝐆𝐮𝐬𝐭𝐚𝐯𝐨 ✞1 год назад

Na only him fit run am bro

Фото профиля BeyondMAUI
BeyondMAUI1 год назад

001 don co-sign FAMOUS PLUTO EWO 🤯🤯 Famous Pluto, Shallipopi & ZerryDL – Ewo | Street Anthem | Maui’s Reaction

Фото профиля ‏ٰ
‏ٰ1 год назад

help him career

Фото профиля Chuks
Chuks1 год назад

WE DEY WITH YOU NO WORRY 💯💯30BG FOR LIFE

Фото профиля Delz74
Delz741 год назад

Ewoo No gree leac

Фото профиля V ⚡︎˙⋆☆ ⋆ 𝜗𝜚⋆₊˚
V ⚡︎˙⋆☆ ⋆ 𝜗𝜚⋆₊˚1 год назад

W

Фото профиля Ezzymani
Ezzymani1 год назад

Na y I no fit love am less 😑 E dey for everybody, wether new or old 😑 Doesn't even care abt the promotion he's doing for free... He's just after real happiness 😑 OBO or ntin bruhhhh 😑❤️❤️❤️❤️💯💯💯

Фото профиля Zapata
Zapata1 год назад

Ewoooo🔥

Фото профиля ADEXXZY
ADEXXZY1 год назад

listen to my freestyle 🙌🏿

Фото профиля Abraham
Abraham1 год назад

Nah big big things @davido Dey do

Фото профиля Anthony Jnr.🕊️🪶✨
Anthony Jnr.🕊️🪶✨1 год назад

Ewo 💌

Фото профиля Paid⁉️💭
Paid⁉️💭1 год назад

Well deserved boss❤️🔥🔥

Фото профиля Agada Joseph
Agada Joseph1 год назад

OBO don burst everywhere Na now Ewo wan re-blow

Фото профиля Soniaekeno
Soniaekeno1 год назад

See who them dey hate 🥹who no like davido no suppose see good things 😌

Фото профиля Ezzymani
Ezzymani1 год назад

Na y Dem dey call am GOAT 🐐 He go surely turn up 😑💯❤️❤️❤️❤️❤️❤️

Фото профиля Spacemxn
Spacemxn1 год назад

EWOOO @Famouspluto_ do me giveaway na abeg ooh help me abeg

Фото профиля Big force 💪
Big force 💪1 год назад

You don wake abi

Похожие видео