Loading video...
Video Failed to Load
Ewoooo 😭🔥
59,709 views • 3 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

Ivana na man you be😂

another afro-rubblsh olodo ...now playing olodo uprising by dammy krane

U swallow sand?

My queen 😍

Ewoo Ewoo Ewoo why I dey dance this gal

How this girl dey take moan with this voice

You too fine nwa no be chaise

Only God understand this girl niche

The song sharp buh your voice sha worwor.

My favorite female hypegirl

You don land make them clear road for you

Ivana Omor werey lol

🔥🔥🔥

Ivana wahala

Senior man voice 😂

So beautiful ❤️

You need to go rest Your career don leave you😂💔

Cheeeeee 🔥🔥🔥

This one wey you lose your voice , e be like say you swallow prick for your birthday 🤔

See rhythm 🔥

In her voice this girl is really pained💔

Ivana with the vibe ☺️

Wetin do your voice @cal_mhe_iva

Ur boy is here watching Scottish hint

Star girl for a reason

The vibe ✨️

GOOD MORNING EVERYONE, ITS AN OTHER WEEK TO GIVE IT OUR ALL, GIVE IT BACK TO BACK TO ALL DOES WICKED PEOPLE, GIVE LOVE TO ALL DOES KIND PEOPLE, GIVE UR SELF ALL THE LOVE AND RESPECT UR THE ONLY PERSON THAT TRULY CARE ABOUT U. GOD BLESS US ALL

Ewoooo

I don de dance 💃

I can feel pain from your voice 😂😂

Girl you too local. Can you really hear yourself 🥺. Talking gibberish for engagement

Make your babe come carry yoou Abeg… ❤️ ✌️
Related Videos
Sensitive content
ahhh.😭😭🔥
z
953,632 views • 27 days ago
