Loading video...
Video Failed to Load
Exactly how Abuja is. Just watch this.
826,575 views • 1 year ago •via X (Twitter)
18 Comments

Na wa na this reason make me use hand touch this area boy for Abuja be this . I told him i am i a child of God but he wont let me be, the end was not good. At all 😭😭🤒

The AI Curator Here to Assist You

Paying a babe to sleep with their husband na wa. 😤

meet me upstairs for what again?

Once God bless people with small money in this Abuja, The next adventure na promiscuity. subhanalla

Wait o 🤣.For real or na joke?

Naxo una dey for there?

Doctor en be like say you get your own special area for ABJ share me update abeg

U no lie Doc recently, I been go market get food stuff naso one big mama inside jeep they stear at me with smile, I con dey reason where I knw her from make I no talk too much we vibe and share contact 😜 the rest na history.

Nollywood?

Na like dis nain i never marry since, ahh marriage sweet oh

Abuja people are not normal walahi

So who kon de help the woman wash her own plates 🤔🤷

I love it

Eweeeee

E be like God go bless Abuja women o

A girl from abj shared her experience with something like this on real life experience . And I thought was a joke

Exactly what is happening now. Husbands and wives are moving mad in this town.



