Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Exactly 🤣🤣🤣 na why them wan d!e 😂
44,642 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
35 Kommentare

To be honest l feel like it’s jealousy. They are jealous of him. The man is hard working despite his dad success. Now they hate on him for no good reason and it’s very shocking.

Dem go cry tire😂😂😂we love our talentless OBO. Where he talentless self don carry am enter,none of dem with talent don near.

All of them dey mad plus the Wizkid too 😂😂

Make them kpai 😂

You passed the game to the next generation but you still Dey find colabo

The more they hate on him the higher he goes

Davido is the most hated nigeria artist ii still deh talk am. If wande coal feel say e big y him fall off y him music carrier die i deh laugh. Omo if u wan get recognition from ur dead carrier jus beef with Davido e too get grace 🤣

even person wey sing consistency consistency no dey consistent pass 001

Small thing them go say na because he get money ...biko Sean tizzle poor , Ice prince nkor okay make we use the obvious ones olu maintain poor abi ochacho pikin poor ...if na by money every billionaire pikin for don get FIA 🔥...make them rest abeg, davido na their papa

Only Davido "if" fit buy wande coal music catalog dat one get hit person way him music carrier don die

Talentless ke?😆 Growing up, I loved every bit of his song to this very moment. In fact, my then neighbor would always ask me, if im learning the lyrics of his song. It was therapeutic to me. I feel happy listening to his songs. Omo, BADDEST for a reason ooh!🫡🫡❤️🔥

They all hate him for no reason.

Davido keeps getting his flowers

They just keep pushing him Higher

Make dem continue to dey cap ooo Wether they like it or not Davido is best amongst the best

Davido's energy makes them feel they're working hard enough, they forgot he told them from the onset that He's the Baddest!!!... Make dem dey play

That’s the main delusion most Wizkid fans has, thinking @davido cannot sing like Wizkid or he’s not talented, I don’t know how they see someone make hit records day in day out for years and they still thing he’s not not talented 😅

when their legend everly dey consistent for 2 straight years..na so so features

God bless you. OBO is never to be compared or replaced. ORAIDE to get power

Na fc dey push the agendas as popsy nor fit meet up again for music

Na dem sabi they can go and die for all we 30bg don’t care meh 🫤 wande says his talentless we love him that way bro talentless wey Grammy dey nominate wey perform for FIFA WORLD CUP FINAL stupid asshole people

Person no be talented but him sign deal with Sony music like how na ...

No mind them, make i even tag them BAN’s sef @DJ_TUNEZ @WANDECOAL Talentless for 10yrs+ person still de hot like mad bro, all the “Talentfull” ppl no de hot this reach @davido guy bro😂🤡

They're delusional

The jealousy is evident. You can’t say one doesn’t have talent in the music industry and he has been there for more than 15 years, going strong, hit after hit. That show he has the talent to stay at the top.

Na hatred Dey make am excel

Davido shock them all I swear glory pass glory 🙌

All because he’s a Rich man’s son lol why didn’t their dad sit well too if it’s easy…. Over them All 🥷

If I tell yu say na now most people dey hear the song “come my way” by wande coal yu nor go believe. The exposure wey Davido don give that song with this beef alone, wande coal need to pay am 😂

Why una dey do like this una nor know say na album he won promote

Fucking talented

Time go reach when we go call out all this fraud wey call themselves retired legends... Idiot even open mouth talk say en pass baton

Davido go dey give them nightmares, I feel like soon, other pretenders go add the Midwiz akpor sqd 😂😹

If you love OBO like My comment ❤️💙

Na so Dem hate on @Iamdbanj also calling him untalented yet he his even talented than man.
Ähnliche Videos
Sensitive content
This guy nah b@stard😂😂he wan run the girl m@d🤣🤣
TUNMISE
242,450 Aufrufe • vor 1 Jahr
