Loading video...
Video Failed to Load
Example Of A CopyCat ๐๐๐
324,099 views โข 8 days ago โขvia X (Twitter)
17 Comments

Nothing new here, He said it himself โsometimes I dey feel like burnaโ

But wait oo which song Asake get way go make am brake guitar

Help me ask am o Isale Eko Wanna be Gunna ๐

Oga ko fvkin lor jhor. You sabi how many yankee artists wey don do this same thing? Our Naija people just too mumu ๐ and you fit be one elder like that ๐โโ๏ธ

Their celebrity Favourite celebrity ๐๐

Burna boy copied from rockstar post Malone

No be lie lol ๐

The strings might cut his hand !!

Itโs a ritual dummy

I like most of you guys with blue tick in this space you donโt really know whatโs going on in the world you live in you just have a lot of followers that make you feel like you are the man he said example of copycat when this was not a new thing in the entertainment industry

E useless ghon

You can still put on a show without risking injuring someone in the crowd. Use prop guitars designed to break apart safely!?

If a piece of that injures someone what will they say ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ

Who Dey copy who ??

๐คฃ๐คฃ

Lol ๐โฆ..na burna boy first do am ?? All this โomo get insideโ Ehn una be olodo oo

Dis display and dance move from burna.. make me dey tink about wetin dem dey talk about am oo.. hmmm
