Loading video...
Video Failed to Load
Ex-convict driver edition ๐๐๐๐๐๐๐
34 Comments

The passenger sef na wayray, person wey suppose don run as he dey chop ๐

Drive my car go. I Dey trek come.. my life first o.. I no won go back Kirikiri ๐๐๐

Bro run for him life make them no later remove the Ex from his convict๐๐

You are too much Gilmore ๐คฃ๐คฃ๐

Guy! You use Johnsonโs oil ka dey play Burna ๐คฃ๐คฃ una no wan release am ๐คฃ

Beans follow for him fantasy ๐๐

Wetin you de take reason all these skits ๐๐

What is wrong with Gilmore ๐๐๐

If it was me as soon as I see that poster I'm leaving as fast as my 3 legs can carry me ๐

You see"scorpion" as driver name, you still book ride

Gilmore youโre a menace ๐

Bro entered the wrong car ๐๐๐

You did well with the purchase of fuel scene ๐ฅ

Hello friends! Need something new to watch?

Gilmore Watin you Dey use baby oil do ๐๐๐

If burna boy blow you now una go Dey shout

Omo that dance dey muzz me ๐๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You sense long

Lock in gilmore

๐

Gilmor this one mid die

Omo gilmoreeeeeee ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ Ma pa mi nauwwww๐๐๐

๐๐๐๐๐

Ah don die๐

๐๐๐๐

๐๐ญ this guyy na fool

๐คฃ๐คฃ

โPut on your handcuffsโ ๐ญ๐

You bad no worry

Alaye ๐๐๐๐คฃ

No be small thing oh ๐ ๐

๐

Smoke break
Related Videos
Sensitive content
Iโm dying yโall๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
justasistertryingtotweet
438,490 views โข 2 years ago
Sensitive content
Wanna see a dead body, he ate๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ ๐๐๐๐๐
justasistertryingtotweet
45,172 views โข 1 year ago
Sensitive content
Iโm crying yโall๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
justasistertryingtotweet
151,541 views โข 9 months ago
Sensitive content
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
justasistertryingtotweet
43,767 views โข 4 months ago
