Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

225,180 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Greeenrepublic
Greeenrepublicvor 3 Tagen

Assistant wey dy beside am sef don go, lol. I first think say he wan slap am 😁😭😂

Profilbild von mayor of lagos 🍀
mayor of lagos 🍀vor 3 Tagen

Image say dem no talk Dem go tag them Yoruba with that fila 🤦🏽

Profilbild von Big booddi
Big booddivor 3 Tagen

You give person smoke, e na say make e no high Na wa oooo E na too do U still wan drill ham cos e high MeanWhile if ena Dey smoke and him no gree smoke ena go Dey complain say Dey with me my brother 👨😁😂 now him mind don dey

Profilbild von Jully
Jullyvor 3 Tagen

Foolish set of fools Una give am colos still rubbish am

Profilbild von Capable 🪐
Capable 🪐vor 3 Tagen

Once the cruise don clear na wetin to omila go just full him head 😂u no fit balme am...na their lifestyle 😂💔

Profilbild von Triumph
Triumphvor 3 Tagen

Na lie, them for don thumb print am since if na exec

Profilbild von Samson Josiah
Samson Josiahvor 3 Tagen

Him go later collect drilling for this lol. REJECT CULTISM

Profilbild von ÈYI TÀYÓ🦍
ÈYI TÀYÓ🦍vor 3 Tagen

The other guy on black self don go far 😆🤣

Profilbild von Grand Dick
Grand Dickvor 3 Tagen

Even this one don go

Profilbild von The Maskman
The Maskmanvor 3 Tagen

Executioner don put talk for Naija Confra mouth 😂😂

Profilbild von Herbertino The Great
Herbertino The Greatvor 3 Tagen

I have been watching closely for quite some time, and I am now thoroughly convinced that Naija Confra holds a personal grudge/vendetta against Norsemen⛴ Generally. Because the Caption has nothing related to what the videos shows. I conclude my argument.

Profilbild von Mercy Hilary
Mercy Hilaryvor 3 Tagen

Hahahahaha. Vithief armed robber don jogor. 😂🤣🏃

Profilbild von Digital Griot
Digital Griotvor 3 Tagen

Just OBS that’s guy when sit down near am first🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Emperor Dino
Emperor Dinovor 3 Tagen

Aro colors the jozing 🤣🤣🤣🤣 SHUN VIOLENCE #SAYNOTOCULTISM

Profilbild von Boy frm 042
Boy frm 042vor 3 Tagen

Instead of make them allow am relax Omo

Profilbild von UGLY GRAMM
UGLY GRAMMvor 3 Tagen

Aro very dirty cultism

Profilbild von Against propaganda 🅿️
Against propaganda 🅿️vor 3 Tagen

Carry Aro to Aro for Abeokuta for treatment 😂

Profilbild von Cubana
Cubanavor 3 Tagen

Everybody just de see each other like thief 😂😭

Profilbild von Tosin
Tosinvor 3 Tagen

😂😂😂😂😂 who give aro colos 😂😂😂😂

Profilbild von Noturious B i G
Noturious B i Gvor 3 Tagen

lol aro no believe him eye

Profilbild von KNEEGA FROM ABAGANA
KNEEGA FROM ABAGANAvor 3 Tagen

You wey dey slap sef fit dey use shayo operate

Profilbild von Biodun Lekan
Biodun Lekanvor 3 Tagen

Market don chop Aro

Profilbild von George
Georgevor 3 Tagen

Becare who up have beside you. Rival body could not have made this clip. Sure me say him go lose him capper on this faithful day.

Profilbild von Achimatrulycares🇳🇬🇨🇮
Achimatrulycares🇳🇬🇨🇮vor 3 Tagen

😂😂😂😂

Profilbild von Laga🌗
Laga🌗vor 3 Tagen

Executioner don LG😂

Profilbild von Bill
Billvor 3 Tagen

@efejusie

Profilbild von Akunatakasi
Akunatakasivor 3 Tagen

😅😅😅😅

Profilbild von 1
1vor 3 Tagen

If him opposition meet am like this

Profilbild von BIG_OJ
BIG_OJvor 3 Tagen

Una no fit give am cold water or food make he jonzing clear?

Profilbild von Laga🌗
Laga🌗vor 3 Tagen

Na still ein fellow men dey video am 💔

Profilbild von Fakiye official
Fakiye officialvor 3 Tagen

😂😂😂😂💔

Profilbild von Ceejay
Ceejayvor 3 Tagen

make i straighten this side 😂😂😂😂

Ähnliche Videos

On colos on colos 😭(say no to drugs)✌🏾 part 1
0:46

Sensitive content

On colos on colos 😭(say no to drugs)✌🏾 part 1

Willy kanga

794,951 Aufrufe • vor 3 Jahren