Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Ex£cutioner on Colos.

225,180 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Greeenrepublic
Greeenrepublic3 дней назад

Assistant wey dy beside am sef don go, lol. I first think say he wan slap am 😁😭😂

Фото профиля mayor of lagos 🍀
mayor of lagos 🍀3 дней назад

Image say dem no talk Dem go tag them Yoruba with that fila 🤦🏽

Фото профиля Big booddi
Big booddi3 дней назад

You give person smoke, e na say make e no high Na wa oooo E na too do U still wan drill ham cos e high MeanWhile if ena Dey smoke and him no gree smoke ena go Dey complain say Dey with me my brother 👨😁😂 now him mind don dey

Фото профиля Jully
Jully3 дней назад

Foolish set of fools Una give am colos still rubbish am

Фото профиля Capable 🪐
Capable 🪐3 дней назад

Once the cruise don clear na wetin to omila go just full him head 😂u no fit balme am...na their lifestyle 😂💔

Фото профиля Triumph
Triumph3 дней назад

Na lie, them for don thumb print am since if na exec

Фото профиля Samson Josiah
Samson Josiah3 дней назад

Him go later collect drilling for this lol. REJECT CULTISM

Фото профиля ÈYI TÀYÓ🦍
ÈYI TÀYÓ🦍3 дней назад

The other guy on black self don go far 😆🤣

Фото профиля Grand Dick
Grand Dick3 дней назад

Even this one don go

Фото профиля The Maskman
The Maskman3 дней назад

Executioner don put talk for Naija Confra mouth 😂😂

Фото профиля Herbertino The Great
Herbertino The Great3 дней назад

I have been watching closely for quite some time, and I am now thoroughly convinced that Naija Confra holds a personal grudge/vendetta against Norsemen⛴ Generally. Because the Caption has nothing related to what the videos shows. I conclude my argument.

Фото профиля Mercy Hilary
Mercy Hilary3 дней назад

Hahahahaha. Vithief armed robber don jogor. 😂🤣🏃

Фото профиля Digital Griot
Digital Griot3 дней назад

Just OBS that’s guy when sit down near am first🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Emperor Dino
Emperor Dino3 дней назад

Aro colors the jozing 🤣🤣🤣🤣 SHUN VIOLENCE #SAYNOTOCULTISM

Фото профиля Boy frm 042
Boy frm 0423 дней назад

Instead of make them allow am relax Omo

Фото профиля UGLY GRAMM
UGLY GRAMM3 дней назад

Aro very dirty cultism

Фото профиля Against propaganda 🅿️
Against propaganda 🅿️3 дней назад

Carry Aro to Aro for Abeokuta for treatment 😂

Фото профиля Cubana
Cubana3 дней назад

Everybody just de see each other like thief 😂😭

Фото профиля Tosin
Tosin3 дней назад

😂😂😂😂😂 who give aro colos 😂😂😂😂

Фото профиля Noturious B i G
Noturious B i G3 дней назад

lol aro no believe him eye

Фото профиля KNEEGA FROM ABAGANA
KNEEGA FROM ABAGANA3 дней назад

You wey dey slap sef fit dey use shayo operate

Фото профиля Biodun Lekan
Biodun Lekan3 дней назад

Market don chop Aro

Фото профиля George
George3 дней назад

Becare who up have beside you. Rival body could not have made this clip. Sure me say him go lose him capper on this faithful day.

Фото профиля Achimatrulycares🇳🇬🇨🇮
Achimatrulycares🇳🇬🇨🇮3 дней назад

😂😂😂😂

Фото профиля Laga🌗
Laga🌗3 дней назад

Executioner don LG😂

Фото профиля Bill
Bill3 дней назад

@efejusie

Фото профиля Akunatakasi
Akunatakasi3 дней назад

😅😅😅😅

Фото профиля 1
13 дней назад

If him opposition meet am like this

Фото профиля BIG_OJ
BIG_OJ3 дней назад

Una no fit give am cold water or food make he jonzing clear?

Фото профиля Laga🌗
Laga🌗3 дней назад

Na still ein fellow men dey video am 💔

Фото профиля Fakiye official
Fakiye official3 дней назад

😂😂😂😂💔

Фото профиля Ceejay
Ceejay3 дней назад

make i straighten this side 😂😂😂😂

Похожие видео