Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ex£cutioner on Colos.
225,180 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Assistant wey dy beside am sef don go, lol. I first think say he wan slap am 😁😭😂

Image say dem no talk Dem go tag them Yoruba with that fila 🤦🏽

You give person smoke, e na say make e no high Na wa oooo E na too do U still wan drill ham cos e high MeanWhile if ena Dey smoke and him no gree smoke ena go Dey complain say Dey with me my brother 👨😁😂 now him mind don dey

Foolish set of fools Una give am colos still rubbish am

Once the cruise don clear na wetin to omila go just full him head 😂u no fit balme am...na their lifestyle 😂💔

Na lie, them for don thumb print am since if na exec

Him go later collect drilling for this lol. REJECT CULTISM

The other guy on black self don go far 😆🤣

Even this one don go

Executioner don put talk for Naija Confra mouth 😂😂

I have been watching closely for quite some time, and I am now thoroughly convinced that Naija Confra holds a personal grudge/vendetta against Norsemen⛴ Generally. Because the Caption has nothing related to what the videos shows. I conclude my argument.

Hahahahaha. Vithief armed robber don jogor. 😂🤣🏃

Just OBS that’s guy when sit down near am first🤣🤣🤣🤣

Aro colors the jozing 🤣🤣🤣🤣 SHUN VIOLENCE #SAYNOTOCULTISM

Instead of make them allow am relax Omo

Aro very dirty cultism

Carry Aro to Aro for Abeokuta for treatment 😂

Everybody just de see each other like thief 😂😭

😂😂😂😂😂 who give aro colos 😂😂😂😂

lol aro no believe him eye

You wey dey slap sef fit dey use shayo operate

Market don chop Aro

Becare who up have beside you. Rival body could not have made this clip. Sure me say him go lose him capper on this faithful day.

😂😂😂😂

Executioner don LG😂

@efejusie

😅😅😅😅

If him opposition meet am like this

Una no fit give am cold water or food make he jonzing clear?

Na still ein fellow men dey video am 💔

😂😂😂😂💔

make i straighten this side 😂😂😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
On colos on colos 😭(say no to drugs)✌🏾 part 1
Willy kanga
794,951 görüntüleme • 3 yıl önce
