正在加载视频...

视频加载失败

Ex£cutioner on Colos.

225,180 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)

32 条评论

Greeenrepublic 的头像
Greeenrepublic3 天前

Assistant wey dy beside am sef don go, lol. I first think say he wan slap am 😁😭😂

mayor of lagos 🍀 的头像
mayor of lagos 🍀3 天前

Image say dem no talk Dem go tag them Yoruba with that fila 🤦🏽

Big booddi 的头像
Big booddi3 天前

You give person smoke, e na say make e no high Na wa oooo E na too do U still wan drill ham cos e high MeanWhile if ena Dey smoke and him no gree smoke ena go Dey complain say Dey with me my brother 👨😁😂 now him mind don dey

Jully 的头像
Jully3 天前

Foolish set of fools Una give am colos still rubbish am

Capable 🪐 的头像
Capable 🪐3 天前

Once the cruise don clear na wetin to omila go just full him head 😂u no fit balme am...na their lifestyle 😂💔

Triumph 的头像
Triumph3 天前

Na lie, them for don thumb print am since if na exec

Samson Josiah 的头像
Samson Josiah3 天前

Him go later collect drilling for this lol. REJECT CULTISM

ÈYI TÀYÓ🦍 的头像
ÈYI TÀYÓ🦍3 天前

The other guy on black self don go far 😆🤣

Grand Dick 的头像
Grand Dick3 天前

Even this one don go

The Maskman 的头像
The Maskman3 天前

Executioner don put talk for Naija Confra mouth 😂😂

Herbertino The Great 的头像
Herbertino The Great3 天前

I have been watching closely for quite some time, and I am now thoroughly convinced that Naija Confra holds a personal grudge/vendetta against Norsemen⛴ Generally. Because the Caption has nothing related to what the videos shows. I conclude my argument.

Mercy Hilary 的头像
Mercy Hilary3 天前

Hahahahaha. Vithief armed robber don jogor. 😂🤣🏃

Digital Griot 的头像
Digital Griot3 天前

Just OBS that’s guy when sit down near am first🤣🤣🤣🤣

Emperor Dino 的头像
Emperor Dino3 天前

Aro colors the jozing 🤣🤣🤣🤣 SHUN VIOLENCE #SAYNOTOCULTISM

Boy frm 042 的头像
Boy frm 0423 天前

Instead of make them allow am relax Omo

UGLY GRAMM 的头像
UGLY GRAMM3 天前

Aro very dirty cultism

Against propaganda 🅿️ 的头像
Against propaganda 🅿️3 天前

Carry Aro to Aro for Abeokuta for treatment 😂

Cubana 的头像
Cubana3 天前

Everybody just de see each other like thief 😂😭

Tosin 的头像
Tosin3 天前

😂😂😂😂😂 who give aro colos 😂😂😂😂

Noturious B i G 的头像
Noturious B i G3 天前

lol aro no believe him eye

KNEEGA FROM ABAGANA 的头像
KNEEGA FROM ABAGANA3 天前

You wey dey slap sef fit dey use shayo operate

Biodun Lekan 的头像
Biodun Lekan3 天前

Market don chop Aro

George 的头像
George3 天前

Becare who up have beside you. Rival body could not have made this clip. Sure me say him go lose him capper on this faithful day.

Achimatrulycares🇳🇬🇨🇮 的头像
Achimatrulycares🇳🇬🇨🇮3 天前

😂😂😂😂

Laga🌗 的头像
Laga🌗3 天前

Executioner don LG😂

Bill 的头像
Bill3 天前

@efejusie

Akunatakasi 的头像
Akunatakasi3 天前

😅😅😅😅

1 的头像
13 天前

If him opposition meet am like this

BIG_OJ 的头像
BIG_OJ3 天前

Una no fit give am cold water or food make he jonzing clear?

Laga🌗 的头像
Laga🌗3 天前

Na still ein fellow men dey video am 💔

Fakiye official 的头像
Fakiye official3 天前

😂😂😂😂💔

Ceejay 的头像
Ceejay3 天前

make i straighten this side 😂😂😂😂

相关视频

On colos on colos 😭(say no to drugs)✌🏾 part 1
0:46

Sensitive content

On colos on colos 😭(say no to drugs)✌🏾 part 1

Willy kanga

794,951 次观看 • 3 年前