Expensive body Not for broke Men
45,693 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
56 条评论

Ontop another man claro wey you Dey burn?

Who man help na

I no rate you

I don't need your rating

With that head?

Watin do the head oga

Lol not for broke men and u nor fit afford smoke e sure me die say na tie u buy money for backy sef nor fey

you puff am well

Come collect small na

Why you come wear my singlet😎

Which singlet be that one

Make una just help her reach 500k verified engagements make she rest abeg

Hmmm do I look like I need help

Are you taking care of your body for a man?

No I'm not taking care of my body for a man oo

You come dey smoke join. It's alright

I no dey smoke ooo I dey practice

Are you that rich?

I'm very rich my dear

Puff n pass to me biko 😢

Come to my house I will give you

This turns me on

I know you will like it

Ahh this mama dey blaaa

No I just dey practice ooo

Kikikikikikiki.....

Yes oo

Come and join me na

Mama you look beautiful

Thanks for the compliment darling

Smoking will get you high, and it is easier for anyone to take advantage of such a person because it is already visible that the only thoughts the person has after the smoke are sex, masturbation, etc.

That's not true dear

U no use Ai today?😭

I no dey use ai ooo

Baby la hot 🥵🥵

You like what you see right

Nah man give you puff no lie

Yes na Man give me

Omo puff and pass Abeg I don loose well well

Come along side with your spark

My type of girl 😍

Your type of gal how

I love girls that smoke

@AKN___7 For u way ur life done spoil 🤣🤣

En really expensive cuz to get another lungs now en expensive so na why🥺

Na men life ward 99 go dey chop your work

Clean that your mouth abeg

Is this rage bait?

Omo. Someone future wife 🤣😉🤣

Watin do the person

Aah hmmm. I de short of words 😂

@grok what is this she's smoking

Too bad you didn't reflect your name

❤️🔥🔥🔥🔥

I don't know many men who want to date an Igbo smoker. You eat all the food for a month in one day😩😳🤣😂😛

Hmmm make I save my energy to myself 🤔
