Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Exposed🚨🚨🚨🚨

88,612 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля What's Happening???
What's Happening???6 месяцев назад

@vdmempire I'm seeing 7 legs instead of 8... Hmmmm 9ja

Фото профиля Olola∂εmi 💘💖 Asake®
Olola∂εmi 💘💖 Asake®6 месяцев назад

@vdmempire Dear @TunjiDisu1 and @officialABAT @PoliceNG the justice we want right now is firing squad to execute this 4 armed robbers and criminals in police uniform. Just give location and date. Anything short of that is problem o and injustice. Police are never Masses' friend!

Фото профиля PLAYBOI🎭🤡
PLAYBOI🎭🤡6 месяцев назад

@vdmempire 😂 dem still wear uniform dis people don Dey crazy seh Nigerians make una wake up

Фото профиля ABbbb
ABbbb6 месяцев назад

@vdmempire This arrest pics might be old..!!!

Фото профиля Olola∂εmi 💘💖 Asake®
Olola∂εmi 💘💖 Asake®6 месяцев назад

@vdmempire Dear @TunjiDisu1 and @officialABAT @PoliceNG the justice we want right now is firing squad to execute this 4 armed robbers and criminals in police uniform. Just give location and date. Anything short of that is problem o and injustice. Police are never Masses' friend!

Фото профиля Gloria
Gloria6 месяцев назад

@vdmempire Omo Nigeria no be country sorry to say this our president and security are not trying their best infact we go change am for una ooo we are just calm to a point Nigeria 🇳🇬 must change

Фото профиля JadeQuincyFX
JadeQuincyFX6 месяцев назад

@vdmempire #LifeForLife #EndPoliceBrutality

Фото профиля Ambless CEO *️⃣
Ambless CEO *️⃣6 месяцев назад

@vdmempire No be lie this people are kinda of jokers

Фото профиля BLAZER 🦓
BLAZER 🦓6 месяцев назад

@vdmempire How the man take grow beard overnight 😂😂

Фото профиля 𝐊𝐞𝐧𝐳𝐨❤︎ᵐᵖ
𝐊𝐞𝐧𝐳𝐨❤︎ᵐᵖ6 месяцев назад

@vdmempire Check the pic it is very AI ,where is one leg and why that one is still putting an airport I don't think this pic is real

Фото профиля THATYOUTUBEGUY
THATYOUTUBEGUY6 месяцев назад

@vdmempire

Фото профиля Ø
Ø6 месяцев назад

@vdmempire Harrison already said it is AI, That they are just using his old pics to do representation that the only pics police released, they covered the mans face so they are just using his throwback to create AI pics, Thats all.

Фото профиля Ken Obiora
Ken Obiora6 месяцев назад

@vdmempire Normal die for die

Фото профиля Dabiator
Dabiator6 месяцев назад

@vdmempire Oboi the person wey em kpai dey innocent??? Any man wey carry gun unlawfully make dem shoot am gun. All of una wey dey support thief dey mad including you making this video… You dey ment

Фото профиля ENGLISH
ENGLISH6 месяцев назад

@vdmempire This guy should be cooling off in prison by now

Фото профиля dozi
dozi6 месяцев назад

@vdmempire Yes na why Sp bright Edafe, cut him head comot

Фото профиля Chibueze Samuel
Chibueze Samuel6 месяцев назад

@vdmempire This delay is bad, make them kill this guy na

Фото профиля Monday
Monday6 месяцев назад

@vdmempire

Фото профиля mj money
mj money5 месяцев назад

@vdmempire It an old pic

Фото профиля THINK24🔄
THINK24🔄6 месяцев назад

@vdmempire My own be say no allow anybody kill you.

Фото профиля Olayinka
Olayinka6 месяцев назад

@vdmempire No be the picture be this because he no suppose wear cloth at all ..

Фото профиля akinyele ogidiolu
akinyele ogidiolu6 месяцев назад

@vdmempire

Фото профиля Awa
Awa6 месяцев назад

@vdmempire Very dark man this is an AI picture. 4 police men have 7 feet's. Who is a fool

Фото профиля Spaze
Spaze6 месяцев назад

@vdmempire

Фото профиля jimest jim
jimest jim6 месяцев назад

@vdmempire Y dem go still even wear uniform?

Фото профиля Success
Success6 месяцев назад

@vdmempire

Фото профиля Muhammad M10
Muhammad M106 месяцев назад

@vdmempire Am telling you

Фото профиля Nwokediobi
Nwokediobi6 месяцев назад

@vdmempire Wow

Фото профиля Edu.com
Edu.com6 месяцев назад

@vdmempire Make I no talk my mind sha

Фото профиля Mr Chukwudi
Mr Chukwudi6 месяцев назад

@vdmempire I swear

Фото профиля monet deandre
monet deandre6 месяцев назад

@vdmempire Anything less than that we nor go gree

Фото профиля Rusty
Rusty6 месяцев назад

@vdmempire I Dey tell you. The first wey them start go reach their house

Фото профиля PDaniel
PDaniel6 месяцев назад

@vdmempire I actually thought about this why should he be using EarPod

Похожие видео