Exposed🚨🚨🚨🚨
88,612 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

@vdmempire I'm seeing 7 legs instead of 8... Hmmmm 9ja

@vdmempire Dear @TunjiDisu1 and @officialABAT @PoliceNG the justice we want right now is firing squad to execute this 4 armed robbers and criminals in police uniform. Just give location and date. Anything short of that is problem o and injustice. Police are never Masses' friend!

@vdmempire 😂 dem still wear uniform dis people don Dey crazy seh Nigerians make una wake up

@vdmempire This arrest pics might be old..!!!

@vdmempire Dear @TunjiDisu1 and @officialABAT @PoliceNG the justice we want right now is firing squad to execute this 4 armed robbers and criminals in police uniform. Just give location and date. Anything short of that is problem o and injustice. Police are never Masses' friend!

@vdmempire Omo Nigeria no be country sorry to say this our president and security are not trying their best infact we go change am for una ooo we are just calm to a point Nigeria 🇳🇬 must change

@vdmempire #LifeForLife #EndPoliceBrutality

@vdmempire No be lie this people are kinda of jokers

@vdmempire How the man take grow beard overnight 😂😂

@vdmempire Check the pic it is very AI ,where is one leg and why that one is still putting an airport I don't think this pic is real

@vdmempire

@vdmempire Harrison already said it is AI, That they are just using his old pics to do representation that the only pics police released, they covered the mans face so they are just using his throwback to create AI pics, Thats all.

@vdmempire Normal die for die

@vdmempire Oboi the person wey em kpai dey innocent??? Any man wey carry gun unlawfully make dem shoot am gun. All of una wey dey support thief dey mad including you making this video… You dey ment

@vdmempire This guy should be cooling off in prison by now

@vdmempire Yes na why Sp bright Edafe, cut him head comot

@vdmempire This delay is bad, make them kill this guy na

@vdmempire

@vdmempire It an old pic

@vdmempire My own be say no allow anybody kill you.

@vdmempire No be the picture be this because he no suppose wear cloth at all ..

@vdmempire

@vdmempire Very dark man this is an AI picture. 4 police men have 7 feet's. Who is a fool

@vdmempire

@vdmempire Y dem go still even wear uniform?

@vdmempire

@vdmempire Am telling you

@vdmempire Wow

@vdmempire Make I no talk my mind sha

@vdmempire I swear

@vdmempire Anything less than that we nor go gree

@vdmempire I Dey tell you. The first wey them start go reach their house

@vdmempire I actually thought about this why should he be using EarPod
