Loading video...
Video Failed to Load
EXPRESS EF MOON ๐จOUT NOW๐จ Thoughts?๐ค
46,603 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

I was a fan from the beginning, but along the line, i figured he wasnโt just acting mad, heโs actually mad, tore a bible for content

Ting ting

Monkey ๐ first run Since this guy buy am em never rest ๐

We finally have a proper mad man doing music I love your mad songs madly

This set wan make me hate afrobeat but thanks to the OGs.

My new Fav artiste ๐ฅ๐ฅ โฆ I still prefer his madness music than the likes of Mavo

See as the monkey japa๐คฃ na only Dey oo, no be me and you

E don use scope tell una de madness group e join hear well He seh e fly ๐๐คฃe go soon Dey go show kai

Oh.. banana ๐ pendant for the monkey

he is good he is good

Nah him Spotify I Dae since last night ๐ ๐คฃ

Genz fela just they give me joy with him music ๐ถ ๐ซ

Ef moon is just a beast ๐ I rate him 8/10

Nothing wey Person no go see for this naija music industry ๐

Tf is this

The melody ๐

๐

This guy UseLeSs gan ni oooo

Omo the monkey see madness e run once ๐ญ๐ Crazy Song btw EF ๐ฅ๐ฅ

You Dae suffer this monkey

This my motherfucking goat

Mixed Feelings

Who be this one,make e go back village

The American Guy ๐๐๐๐๐

This guy too get energy

Omo make I rush go download am I too like dis guy lol ๐

Jin deh worry this werey. He needed a serious spiritual cleansing ๐

Na the monkey I Dey pity ๐ฃ

Whatโs this?

E dhe carry me reach there with this song nbl

These people will definitely kill Nigerian music

This guy go kill this monkey one day

๐๐๐


