Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
EXPRESS EF MOON 🚨OUT NOW🚨 Thoughts?🤔
46,603 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

I was a fan from the beginning, but along the line, i figured he wasn’t just acting mad, he’s actually mad, tore a bible for content

Ting ting

Monkey 🐒 first run Since this guy buy am em never rest 😂

We finally have a proper mad man doing music I love your mad songs madly

This set wan make me hate afrobeat but thanks to the OGs.

My new Fav artiste 🔥🔥 … I still prefer his madness music than the likes of Mavo

See as the monkey japa🤣 na only Dey oo, no be me and you

E don use scope tell una de madness group e join hear well He seh e fly 😂🤣e go soon Dey go show kai

Oh.. banana 🍌 pendant for the monkey

he is good he is good

Nah him Spotify I Dae since last night 😅🤣

Genz fela just they give me joy with him music 🎶 😫

Ef moon is just a beast 😈 I rate him 8/10

Nothing wey Person no go see for this naija music industry 😂

Tf is this

The melody 👌

💔

This guy UseLeSs gan ni oooo

Omo the monkey see madness e run once 😭🙏 Crazy Song btw EF 🔥🔥

You Dae suffer this monkey

This my motherfucking goat

Mixed Feelings

Who be this one,make e go back village

The American Guy 😍😍😍😋😍

This guy too get energy

Omo make I rush go download am I too like dis guy lol 😂

Jin deh worry this werey. He needed a serious spiritual cleansing 😂

Na the monkey I Dey pity 😣

What’s this?

E dhe carry me reach there with this song nbl

These people will definitely kill Nigerian music

This guy go kill this monkey one day

😂😂😂


