Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Ex-prisoners share their prison experiences
16,429 görüntüleme • 11 gün önce •via X (Twitter)
16 Yorum

That place na my house cracked me tf up 😢 😭 😆

Make Una dey add this question to your talking stage o: you don visit prison before?

Crime does not pay - Lucky Dube

I feel for them

I no fit use years watin happen ?😂

It’s terrible there.

Nah lie joor. How old dem come be if dem don spend almost 15 years in prison?

You mean ex cons

No commit crime oo! See people wey you go dey see for prison 😂

Man’s has seen a lot he needs revival

That place no good to go 😔

Omor

Wen person go dere he no go ever play wit his freedom wen e commot cus dt place na hell on earth

This is as a result of choices they make, the environment they grew up in, and their family background.

Omo, this one go bad ooo

Na why you no suppose Dey follow people fght. Some people just came out and are eager to go back in.
