Loading video...
Video Failed to Load
Eyes of the Gods abeg 😂🔥
32 Comments

You say him de suffer from wetin again, Sweetie? 😹😹😹😹😹😹😹😂😂😂 Omo water de comot for my eye 😹😹😹 i don laugh tire guyyyyy

I don mistakenly laugh go open person gate for my street wey get 4 German shepherds and two Rottweiler 😂😂😂

I don laugh press my teacher bwess 🤣😹😹😹😹 I dey punishment like this sha 🤣😹🤌

my bro 😂 abeg no go anywhere , when he son was correcting the kpekuz back to back, did his father recognize you, where one of his villager.

See wisdom, make ezemmo consult then send the person wey go survive 😂😂😂

You dey give me joy pass my babe

So if eyes of the gods do consultation finish come see seh na only u go go return alive 😂.... You go later agree go alone since u go return alive? 😭🤣

Someone said... Palace guard finish confrontation with Igwe, go house go do video as evidence incase something do am, make we for hold Igwe and chief priest 😂

“Who will take care of my garri yellow “

It is the seriousness that is killing me😭😭 My belle oo😂

Gen Z palace guards no go ask questions ke 😂

Eyes of the gods say dem no dey do am like that 😂😂😂

Fanta u go soon crase oo😂😂

You reasoning too sharp 😂🤣😅😅

You dey craze Fanta 😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🎊

@Elkrosmediahub na you make me like this guy 😃😃

Werey 😂😂

😂😂😂 Na because you no guide 😂 Igbo all the way 👌

My guy 🤣🤣🤣🤣

You no go kill me with laugh 😂😂 Fanta de joker

@tweem 60k views

Go no where!😂😂

Mad man 😃😃😃

@AroyewunGaniu 😩😂😂😂😭

This Fanta don finally craze 😂😂😂😂

u don come x? 😂😂

D script sweet shaa..😂👏

🤣🙄🙄

Fanta you don mad finish🤣🤣

Guy 😂😹

@mr_richjoel

😂😂
Related Videos
What type of all white party be this 😂🔥#viral #trend #afcon
Fanta_de_joker
75,318 views • 9 months ago
