ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Eyes of the Gods do something ๐๐ฅ
38,779 ๆฌก่ง็ โข 9 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
31 ๆก่ฏ่ฎบ

Na โNative doctorโ them call am,no be โGlobal doctorโ๐๐

point am chain machine gun now en go run... na only chaka kpom en dey work ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐ abeg if eyes of the Gods update his juju skill wey fit make us go Canada update us. ๐๐๐

Na big omah papa be the eyes of the gods๐

As you tie red wear sack dey make us happy ๐

Eyes of they gods when she sees this your video ๐

Bia enyi what's all this bikonu. Leave eys of the god alone o. Eyes of the gods na local no be international.

Eyes of the gods abeg put hand for that your bag๐๐

Fanta ma pa mi now! ๐ ๐ ๐

You dey quote bible ke๐น

Make pesin share this guy YouTube link abeg

Jujulish experience, u don kee me. ๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ "If God do not watch over the city, they labour in vain they that watch" ๐๐๐๐

Eyes of the gods: upgrading software...

guy abeg ask den well.. me sef if E favor you tag me ooo me sef now I for the swizaland ๐ฆฅ๐ฆฅ

Jujulish experience ๐๐๐

Joy giver ๐๐

And this boy no get blue tick oo

This guy get mind Dey question the gods ..๐น๐น๐น

๐

๐๐๐๐

This guy Sha low-key dey craze ๐ ๐

๐๐๐คฃ๐คฃ

๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nobody happy for here oo Abeg eyes of the gods, update your juju๐คฃ

No do oo

๐คฃ๐คฃ๐คฃ

You no need to find Global Doctor no be Native doctor work be that. ๐๐

Juju that cannot help ๐ญ๐

๐๐๐

Even me sef need the juju๐คฃ๐คฃ๐คฃ
็ธๅ ณ่ง้ข
New version of myself ๐๐ฅ#viral #trending #afcon
Fanta_de_joker
115,758 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ
