正在加载视频...
视频加载失败
“eyyyyyys park there 🫵🏾”
21,546 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
18 条评论

Most wanted.

I don tire, every minute 😔

@oshogii na my spirit catch you

@oshogii wetin I do you ? 😕

Lmaooo

they just dey stress your guy 🤣

Guy them go dey whine you ghan . Your whip is white 😂

You na real life GTA 😂 No worry!

🤣 guy !

Leemao your besties

my besties for real o 🤣 day and night

You get 5 stars for GTA Lagos Island

They no they allow me rest 😔🤣

Bros no gree oo. Video dem mk dem no go put cannabis for ur car. I no go ever trust dem..

RRS on top Jays dinner 🤣🤣🤣 Fredo what did you do

Them go dey find wetin no lost Everytime 😭

Recording police officers on duty is NOT a crime but obstructing justice and infuriating officers on duty in desperation to make content with their enforcement operations can be distracting. This is what the IGP is addressing based on the complaints from officers in the field.

Why you dey sound like blaqbones
相关视频
Sensitive content
Please don’t PMO🫵🏾🫵🏾🫵🏾🫵🏾🫵🏾
LaToya Earvin
233,791 次观看 • 2 个月前



