Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Fabrizio Romano Blocked KDC GLOBAL on Instagram‼️They said he doesn’t know that I exist 😂😂😂 #fabrizioromano #kdcglobal
109,683 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
37 Kommentare

For those saying Fabrizio has 48 million followers, that design is just from ChatGPT, I didn’t put those numbers😂😂😂😂

Carry your phone show us live , no de lie for here

the screen recorded video that was at the beginning of the video was not understood by you, right?

@Vhickgid Leave am, the werey dull😂

@KDCGlobal_ this is his profile on Instagram. The one you showed on the screen record isn't him.

You just Dey disgrace your family globally Your mumu don first you reach abroad

I do say it Fabrizio see al these videos and tags But u sef don choke am for neck too much 😂😂 U deserve that blocking 😂👍

Omo, you don finish Messi fans like this. 😂 See tears in the comment section. Them never know peace since world cup end.

😂😂😂omor Fabrizio dey see your videos oh U don vex the intellectual journalist 🤭

This one just dey bring una false news to get engagement so Elon can pay him, we know who you’re

He can't take it because he know what he's doing is wrong and that is why he blocked you because whenever he come across your video he feels so guilty to himself

Person block you, you come dey rejoice like you win lottery 🥴

See how in relevant you’re becoming in your own eyes because of hate , lies , agenda and narrative that will make you and your confused fellow cr7 fans happy… well is not too late to wake up to reality, just do right thing 🫵

@KDCGlobal_ you are one of my favorites but sometimes you need to act professional. Not all times you tarnish people image while trying to create content. For you to reach the biggest stage u need to talk less and that's why Fabrizio is at the top .

Una wey dey insult am for comment nk get sense ajeh Kdc get in joor

You with 26k followers trying to bring person with 28milion down do you think this is the first time fabrizo has been wrong??….there are people giving him the information so he will be wrong sometimes

Na only you o dey shout let's be honest with ourselves 20 times in one video And yet na nonsense you go dey shew 😒😂

Everything about you is a lie… Whos the fuck are you to Fabrizio? 😂😂 A Rihanna or a Beyoncé?

Funny enough pple still wait to here fabrizo HERE WE GO and it's never a thing of Arguement the deal actually worked only for Mande Ex Agent to file a case so Fabrizo no dey chase clout like una trying to make him look less this guy has been reporting legit HERE WE GO for years

Him no tear you one for X too? Abeg confirm him suppose block you on all socials

KDC is really Global

How does someone blocking you mean you’re good ? You’re too foolish

Because you are talking rubbish All your videos doesn't make sense at all

See as Messi fans dey cry.

Fabrizio no even follow am in the first place this people lie too much tell me what makes you relevant for him to follow you?. I’m not upto Fabrizio level and i can’t even follow you cause you’re one of the dumbest person I’ve known on this App

This blocking really pain you bro,you just dey try to hide am,you know that you dey lie that’s why

Him and Messi No difference. Two people wey dey bias. Two bayelsa men

The reason I love u Cause u just good at rage baiting and being foolish

Bro you need to do better Fabrizo no send you nah why he blocked you 4life.👍

You see Madrid zones tweeted that the deal has been done for days bah? So una wan make fabrizio Dey right for everything wey him do because him nor be human? You don’t believe what he says and you still Dey follow him? Unfollow him nah since nah misinformation him Dey share😂

U actually Dey celebrate ur idiocy?😂😂😂💔

He block you because you stupid I never see you post one video wey be say even ur fans fit pick something sensible from the video Person go watch one of ur video for hours and person no go fit still pick out one word come out I wonder how una dey even take gain followers

Create another account add am back continue posting let him see it no time boss 😎

See as u Dey happy that he blocked you, I can never be this shameless.

This one shadow say even Kombo and other Messi football analyst fans nor even reach ur apprentice not to talk of you in person kudos bro

First time I've seen one of your videos and even I can see why he blocked you. If this is what you always do, using/shaming his name to get relevant is enough to block you and he doesn't necessarily have to know who you are

No leave the Werey blocus 😂😂
