Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Face your fears
39,738 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
39 Kommentare

Run from some fear it you want to live and fight another day!

I’m telling you 😂

Dem don dust colors for hin food this morning 😂

No be small

Who dey Motivate this chicken 🐔

No be small

That chicken done listen to motivational speaker.

David and Goliath

Na once man dey kpai

I love the courage of the chicken

The unusual are happening these days

Make I face fears way dey after my life

Some will say that it's AI

Even the viewers are shocked

Is like this Cock just finished listening to a motivational speaker.

Head on

This fear go kill am

Omo See bravery

Poor use of weapons or strength. The ram should have used kicks not head as the fowl is too low.

this one really face am o 😂

I Dey tell you

This chicken is bold oh

Wetin the fowl smoke 😂

Ego wan finish the chicken

Make dem kpain that chicken fast, e go soon take over the neighbourhood 😁🤤

How the fowl take get mind. Wahala dey

when you just finished listening to a motivational speaker.

In peace or pieces

Very funny 🤣

Why are they beefing

Wetin dey do this chicken

Nothing una wan tell me that fowl get anger issues 😜🤪

Close the gap joor Mr chicken you can win 😂

This is boldness,we need to face our fear and overcome it

Omo the kind confidence

This what Portable meant by no gree for anybody 😂

Imagine na d goat dey go back...lol

Please what in the name of natural reasoning would explain this?

Ajeh







