Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Fact about this settings 🤲

342,339 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Honest Opinion
Honest Opinion1 месяц назад

Pipe wey dem go pass through your yansh fit big pass your neck

Фото профиля _UB_
_UB_1 месяц назад

If all this one give you head, you go reach heaven come back.. But note, you must carry strong infection

Фото профиля no L
no L1 месяц назад

you go hear VN tire,no body dey type for this settings

Фото профиля Matt's Designs x Ai
Matt's Designs x Ai1 месяц назад

U no dey see say na ashawo settings? Omo, this place go dey smell bad bad meehhn.

Фото профиля ELNICK GLOBAL
ELNICK GLOBAL1 месяц назад

The slum settings. This ladies will go out in some nice dresses and if you don’t take your time, they’ll wipe you clean. There’s no fear or shame in them so they just behave anyhow.

Фото профиля Nicodemus
Nicodemus1 месяц назад

If you try to stop them for road now dem go say you no reach their level😅

Фото профиля DANBABA predictions ⚽🏀🇺🇲🇳🇬💰
DANBABA predictions ⚽🏀🇺🇲🇳🇬💰1 месяц назад

The funny part is that they are the one that can keep long lasting relationship 😔

Фото профиля Yole | The Relationship Expert
Yole | The Relationship Expert1 месяц назад

Na dem be this oh

Фото профиля OLU of X
OLU of X1 месяц назад

Na one egbon adugbo they knack all of them

Фото профиля Comr. Oluwashindara✊🏾
Comr. Oluwashindara✊🏾1 месяц назад

They are all wearing waist bead. They all smoke either cigarette or weed. They all drink alcohol and other hard substances. There are higher chance they have STI or UTI. They are unemployed/ Self employed. They are shameless and can embarrass you anywhere. They are promiscuous.

Фото профиля Cay
Cay1 месяц назад

If you no want make them burst your ya yansh with Pipe, no near this ones..... STD is real

Фото профиля DRIZZY
DRIZZY1 месяц назад

They want to use body odor to kill the poor dog.😭😂

Фото профиля Abolarin
Abolarin1 месяц назад

They are already tired of what men are looking for..

Фото профиля CFC Manny
CFC Manny1 месяц назад

You got it, if you don’t get it, clock it

Фото профиля 🅳🅰🅺🅾🆁🆄 🅹🅾🅷🅽🆂🅾🅽 🆃🅰🅼🆄🅽🅾🤎
🅳🅰🅺🅾🆁🆄 🅹🅾🅷🅽🆂🅾🅽 🆃🅰🅼🆄🅽🅾🤎1 месяц назад

This girls dey learn work na make them just show for PH their mind go dey. Their face no show and their show no shine.

Фото профиля mayeecoal
mayeecoal1 месяц назад

Na my spec of girls be this

Фото профиля PLUTOSKI🎿🤑
PLUTOSKI🎿🤑1 месяц назад

Snatch one of them boyfriend and see part 2 of Omo ghetto ….. By funke akin Dele

Фото профиля Big.zoom
Big.zoom1 месяц назад

Abeg watin do this one 😂

Фото профиля Geepwince🎭
Geepwince🎭1 месяц назад

This onces na amateur come inside agege con see their senior colleagues

Фото профиля Wizard Eyes 👀
Wizard Eyes 👀1 месяц назад

They do drugs, won de do yati. Werey kan tun sope “if you don’t gerrit, clock it” awon omo ganfe🤣🤣🤣

Фото профиля Tahyour👑
Tahyour👑1 месяц назад

Toto wey dey blow whistle Infection wey dey tear c0nd0m

Фото профиля Yk
Yk1 месяц назад

On a tight settings. Ounje awon egbon adugbo.

Фото профиля oladeniyi
oladeniyi1 месяц назад

Omo Infection dey cry😂😂

Фото профиля manlikejule
manlikejule1 месяц назад

You fit Knack all of them issues no go dy.

Фото профиля Eze Ndi Imo🇳🇬🇦🇺
Eze Ndi Imo🇳🇬🇦🇺1 месяц назад

Yoroba drug addicts

Фото профиля Chikadibia Ikenna
Chikadibia Ikenna1 месяц назад

Dey all wear waist beads. Dey smoke either cigarettes or weed. Dey consume alcohol and other hard substances. Dere is a higher likelihood dat dey may have STIs or UTIs. Dey are either unemployed or self-employed. Dey can b shameless nd may embarrass u publicly witout hesitation.

Фото профиля A Moving Man✨
A Moving Man✨1 месяц назад

Dat Ekuke for back just dey look dem say "ironu o papo" 😂😂

Фото профиля Oladimeji oluwafemi
Oladimeji oluwafemi1 месяц назад

If you like use benz toast then you dey whyn yourself But if na maruwa or scooter you carry no worry you don win their heart 🙂‍↔️🫴

Фото профиля Neymar Of Lagos
Neymar Of Lagos1 месяц назад

Infections for this side no be respecter of any condom 🥹

Фото профиля мσηтαηα
мσηтαηα1 месяц назад

Them be wife material, if you see them treat them well don’t let them go, hold them tight till them ruin your life and left you…😹

Фото профиля OmolowoAkande🥇
OmolowoAkande🥇1 месяц назад

My ikorodu people 😀😀

Фото профиля Creche Dropout
Creche Dropout1 месяц назад

They are facing some real issues but would be trying to appear like they don't care. Realities of life hit them one by one while they try to provide succor for one another but you can't pour from an empty cup. In the end it's just regrets and infection.

Фото профиля jay
jay1 месяц назад

Most of them na from baby mama them they migrate to house wife but that's if the boy accept the Belle.

Фото профиля 𝕾𝖍𝖆𝖑𝖑𝖞
𝕾𝖍𝖆𝖑𝖑𝖞1 месяц назад

Nah this one b their queen leader. This one fit thief phone still go through any endurance just to prove say she day innocent

Фото профиля Anthony
Anthony1 месяц назад

Them de use drugs do toothpaste 😂

Похожие видео