Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

Fact about this settings 🤲

342,339 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

Honest Opinion profil fotoğrafı
Honest Opinion1 ay önce

Pipe wey dem go pass through your yansh fit big pass your neck

_UB_ profil fotoğrafı
_UB_1 ay önce

If all this one give you head, you go reach heaven come back.. But note, you must carry strong infection

no L profil fotoğrafı
no L1 ay önce

you go hear VN tire,no body dey type for this settings

Matt's Designs x Ai profil fotoğrafı
Matt's Designs x Ai1 ay önce

U no dey see say na ashawo settings? Omo, this place go dey smell bad bad meehhn.

ELNICK GLOBAL profil fotoğrafı
ELNICK GLOBAL1 ay önce

The slum settings. This ladies will go out in some nice dresses and if you don’t take your time, they’ll wipe you clean. There’s no fear or shame in them so they just behave anyhow.

Nicodemus profil fotoğrafı
Nicodemus1 ay önce

If you try to stop them for road now dem go say you no reach their level😅

DANBABA predictions ⚽🏀🇺🇲🇳🇬💰 profil fotoğrafı
DANBABA predictions ⚽🏀🇺🇲🇳🇬💰1 ay önce

The funny part is that they are the one that can keep long lasting relationship 😔

Yole | The Relationship Expert profil fotoğrafı
Yole | The Relationship Expert1 ay önce

Na dem be this oh

OLU of X profil fotoğrafı
OLU of X1 ay önce

Na one egbon adugbo they knack all of them

Comr. Oluwashindara✊🏾 profil fotoğrafı
Comr. Oluwashindara✊🏾1 ay önce

They are all wearing waist bead. They all smoke either cigarette or weed. They all drink alcohol and other hard substances. There are higher chance they have STI or UTI. They are unemployed/ Self employed. They are shameless and can embarrass you anywhere. They are promiscuous.

Cay profil fotoğrafı
Cay1 ay önce

If you no want make them burst your ya yansh with Pipe, no near this ones..... STD is real

DRIZZY profil fotoğrafı
DRIZZY1 ay önce

They want to use body odor to kill the poor dog.😭😂

Abolarin profil fotoğrafı
Abolarin1 ay önce

They are already tired of what men are looking for..

CFC Manny profil fotoğrafı
CFC Manny1 ay önce

You got it, if you don’t get it, clock it

🅳🅰🅺🅾🆁🆄 🅹🅾🅷🅽🆂🅾🅽 🆃🅰🅼🆄🅽🅾🤎 profil fotoğrafı
🅳🅰🅺🅾🆁🆄 🅹🅾🅷🅽🆂🅾🅽 🆃🅰🅼🆄🅽🅾🤎1 ay önce

This girls dey learn work na make them just show for PH their mind go dey. Their face no show and their show no shine.

mayeecoal profil fotoğrafı
mayeecoal1 ay önce

Na my spec of girls be this

PLUTOSKI🎿🤑 profil fotoğrafı
PLUTOSKI🎿🤑1 ay önce

Snatch one of them boyfriend and see part 2 of Omo ghetto ….. By funke akin Dele

Big.zoom profil fotoğrafı
Big.zoom1 ay önce

Abeg watin do this one 😂

Geepwince🎭 profil fotoğrafı
Geepwince🎭1 ay önce

This onces na amateur come inside agege con see their senior colleagues

Wizard Eyes 👀 profil fotoğrafı
Wizard Eyes 👀1 ay önce

They do drugs, won de do yati. Werey kan tun sope “if you don’t gerrit, clock it” awon omo ganfe🤣🤣🤣

Tahyour👑 profil fotoğrafı
Tahyour👑1 ay önce

Toto wey dey blow whistle Infection wey dey tear c0nd0m

Yk profil fotoğrafı
Yk1 ay önce

On a tight settings. Ounje awon egbon adugbo.

oladeniyi profil fotoğrafı
oladeniyi1 ay önce

Omo Infection dey cry😂😂

manlikejule profil fotoğrafı
manlikejule1 ay önce

You fit Knack all of them issues no go dy.

Eze Ndi Imo🇳🇬🇦🇺 profil fotoğrafı
Eze Ndi Imo🇳🇬🇦🇺1 ay önce

Yoroba drug addicts

Chikadibia Ikenna profil fotoğrafı
Chikadibia Ikenna1 ay önce

Dey all wear waist beads. Dey smoke either cigarettes or weed. Dey consume alcohol and other hard substances. Dere is a higher likelihood dat dey may have STIs or UTIs. Dey are either unemployed or self-employed. Dey can b shameless nd may embarrass u publicly witout hesitation.

A Moving Man✨ profil fotoğrafı
A Moving Man✨1 ay önce

Dat Ekuke for back just dey look dem say "ironu o papo" 😂😂

Oladimeji oluwafemi profil fotoğrafı
Oladimeji oluwafemi1 ay önce

If you like use benz toast then you dey whyn yourself But if na maruwa or scooter you carry no worry you don win their heart 🙂‍↔️🫴

Neymar Of Lagos profil fotoğrafı
Neymar Of Lagos1 ay önce

Infections for this side no be respecter of any condom 🥹

мσηтαηα profil fotoğrafı
мσηтαηα1 ay önce

Them be wife material, if you see them treat them well don’t let them go, hold them tight till them ruin your life and left you…😹

OmolowoAkande🥇 profil fotoğrafı
OmolowoAkande🥇1 ay önce

My ikorodu people 😀😀

Creche Dropout profil fotoğrafı
Creche Dropout1 ay önce

They are facing some real issues but would be trying to appear like they don't care. Realities of life hit them one by one while they try to provide succor for one another but you can't pour from an empty cup. In the end it's just regrets and infection.

jay profil fotoğrafı
jay1 ay önce

Most of them na from baby mama them they migrate to house wife but that's if the boy accept the Belle.

𝕾𝖍𝖆𝖑𝖑𝖞 profil fotoğrafı
𝕾𝖍𝖆𝖑𝖑𝖞1 ay önce

Nah this one b their queen leader. This one fit thief phone still go through any endurance just to prove say she day innocent

Anthony profil fotoğrafı
Anthony1 ay önce

Them de use drugs do toothpaste 😂