Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Facts about Nigerian Tailors ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ

610,404 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Beri๐ŸŒš
Beri๐ŸŒšvor 1 Jahr

I dey work(walk) on am like this.๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญthis guy you be better werey

Profilbild von Cleverly ๐Ÿ’
Cleverly ๐Ÿ’vor 1 Jahr

Jersey for wedding, Gilmore you don pami ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Epic Sports
Epic Sportsvor 2 Jahren

NV Apparel NEW Spring Collection features trendy styles for you!

Profilbild von GiwaOfLagos๐Ÿ‘‘๐Ÿ’ฏ
GiwaOfLagos๐Ÿ‘‘๐Ÿ’ฏvor 1 Jahr

Once I see a Gilmore, trenchboy, paper chase & stone code content Im first liking and retweeting. I Neva watch am sef i don Dey laugh. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜Œ

Profilbild von ๐”ธb๐•’๐•ซ๐•ซ
๐”ธb๐•’๐•ซ๐•ซvor 1 Jahr

But seriously,them dey always drill tailors like that?๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von ROHEES Ilupeju๐Ÿฆ
ROHEES Ilupeju๐Ÿฆvor 1 Jahr

When I been dey learn work then for Ibadan, our neighbor na tailor, na everyday customer dey come fight am. Customer fit drop 4k as deposit, once customer komot, Oga go first use that money send them better food, like N2,500 don first go ๐Ÿ˜‚

Profilbild von XXLBM โ˜๏ธ
XXLBM โ˜๏ธvor 1 Jahr

Gilmore you be spirit from another universe cause you got everything spot on

Profilbild von Winifred๐ŸŒป
Winifred๐ŸŒปvor 1 Jahr

Some tailors no fit make heaven, they go want make you craze small๐Ÿ˜†

Profilbild von Alimi Abidemi
Alimi Abidemivor 1 Jahr

That cap part happened to one of my friends about 3 weeks ago ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ the cap reach him nose tailor say โ€œe woo dada naโ€ I wan crase ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Duke of Canaan ๐Ÿ•Š
Duke of Canaan ๐Ÿ•Švor 1 Jahr

They don't disappoint on disappointing their clients.

Profilbild von DemoKraft Na IDAN For Shoes๐Ÿ‘Ÿ BackUp Acct
DemoKraft Na IDAN For Shoes๐Ÿ‘Ÿ BackUp Acctvor 1 Jahr

Where's the part, where the tailor is listening to Radio Lagos Fm tho๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ and who wants this for the new week?

ร„hnliche Videos