正在加载视频...

视频加载失败

Facts about Nigerian Tailors 🇳🇬

610,526 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

11 条评论

Beri🌚 的头像
Beri🌚1 年前

I dey work(walk) on am like this.😭😭this guy you be better werey

Cleverly 💐 的头像
Cleverly 💐1 年前

Jersey for wedding, Gilmore you don pami 😂😂

Epic Sports 的头像
Epic Sports2 年前

NV Apparel NEW Spring Collection features trendy styles for you!

GiwaOfLagos👑💯 的头像
GiwaOfLagos👑💯1 年前

Once I see a Gilmore, trenchboy, paper chase & stone code content Im first liking and retweeting. I Neva watch am sef i don Dey laugh. 😂😌

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

But seriously,them dey always drill tailors like that?😂🤣😭

ROHEES Ilupeju🦁 的头像
ROHEES Ilupeju🦁1 年前

When I been dey learn work then for Ibadan, our neighbor na tailor, na everyday customer dey come fight am. Customer fit drop 4k as deposit, once customer komot, Oga go first use that money send them better food, like N2,500 don first go 😂

XXLBM ☝️ 的头像
XXLBM ☝️1 年前

Gilmore you be spirit from another universe cause you got everything spot on

Winifred🌻 的头像
Winifred🌻1 年前

Some tailors no fit make heaven, they go want make you craze small😆

Alimi Abidemi 的头像
Alimi Abidemi1 年前

That cap part happened to one of my friends about 3 weeks ago 😂😂😂 the cap reach him nose tailor say “e woo dada na” I wan crase 😂😂

Duke of Canaan 🕊 的头像
Duke of Canaan 🕊1 年前

They don't disappoint on disappointing their clients.

DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acct 的头像
DemoKraft Na IDAN For Shoes👟 BackUp Acct1 年前

Where's the part, where the tailor is listening to Radio Lagos Fm tho😂😂😂 and who wants this for the new week?

相关视频