Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Facts about these men? ๐Ÿ˜Ž

1,132,436 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Airdrop_Updates
Airdrop_Updatesvor 1 Jahr

Person go still type say na ritual with en last mb from #50 daily bundle

Profilbild von brolow
brolowvor 1 Jahr

The babes wey go rub their belle Dey lodge Dey wait

Profilbild von Ikutanti Himself ๐ŸŒ•
Ikutanti Himself ๐ŸŒ•vor 1 Jahr

If dem born you well, drink the last drops if you're not the oldest. You go pay fine tire ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Zahra B
Zahra Bvor 1 Jahr

Na them dey run Nigeria nighlife

Profilbild von queenlizzie
queenlizzievor 1 Jahr

Money and connection leaves with them

Profilbild von Boi Dee๐Ÿ‘‘
Boi Dee๐Ÿ‘‘vor 1 Jahr

Everybody sitting on this table has at least $5m in their account or asset.

Profilbild von Kramz10 ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฑ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Kramz10 ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฑ ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Jahr

If na me, I go carry the thing open, no vex ๐Ÿ˜‚. I go just think say you need help. ๐Ÿคฆโ€โ™‚๏ธ

Profilbild von Mickey ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ
Mickey ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅ๐Ÿ”ฅvor 1 Jahr

Normally we all go agree to drink am together .. that exactly what guys do .. if you mistakenly open that drink without agreement you will buy another with your money ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ or you drink am alone ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Chris
Chrisvor 1 Jahr

Thatโ€™s how to present Kola-nut or drink in igboland where men wey sabi Igbo culture dey either u present it byโ€ฆ. Or by โ€ฆ..I will not teach u Igbo culture here for free.

Profilbild von Tommyโ™Š๏ธโ™ฃ๏ธ
Tommyโ™Š๏ธโ™ฃ๏ธvor 1 Jahr

This one wey wear black na wike brother ๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos