ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Facts about this car?๐
15,012 ๆฌก่ง็ โข 8 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

No overtake, else theyโll chase after you! Donโt slow theyโll notice youโre suspectโฆ just turn back ๐ญ๐๐

Once you no see money press, you go use that day do tour of the whole Lagos. ๐

Omo. Na kidnappers o

Na to run for your life oo ๐๐๐

KidnappยฃRs vehicle

Na police dey inside ๐

๐

Na just omo my mouth fit talkkk

The kind number of people wey dem go pack inside this car ehn

Even kidnappers dey use am

Police car ๐๐

turn back!! theyโve no good intention

Area boys in black

Na once your own brain sef go click ๐๐๐

Na official and unofficial kidnappers dey use am.

What's supposed to happen???

Just pray make you experience am

๐๐๐๐

If u jam this person for pH otilor

Dem no Dey ever use am do good thing ๐๐๐

No go over take o

And the drivers no dey ever sabi road ๐

One chance nhi oo ๐๐

If dem break for ur front, na bad day be dat for you oo

Mostly used by criminals in black

Fit be K1dnappers o

I dey always avoid am

Just run!!!!! ๐ญ๐

Run ooo ๐๐

I have no idea actually

If you see run for your life

Na Nigeria police dey use ham

Stop them, dem don carry person already
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
Bruh see our dream girls for trenches ? ๐๐ปโโ๏ธ๐ฅบ๐ Facts about girls like this ?
ABEFE ๐ค๐ฟ ๐ค๐ฟ
916,686 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ
