Loading video...
Video Failed to Load
Facts about this kind party? 😂😂
35 Comments

*Leave babe wey you no carry come there alone. *Dey with your squad no Crayfish. *Dey observe anytime DJ wan move make you sef begin arrange yourself.

Dj they first everybody go house then come back the next day to pack his equipment.

The Dj no dy ever go back with em complete equipments , one or two go vanish 🤣🤣🤣

Comot before party end because fight fit later sup

Before u know am

Fight go happen that one Dey sure, hold your phone tight if not, e no go follow you go back house but the vibe is always 💯

fact about this kind of party is that you’ll never find me there

I can smell weed while watching the video

Everywhere go dey gba like sh*t

Them go later fight or rob you sha no carry phone go wear canvas no jewelry ! Park for next street . Stand on guard ! Still hold small jooju for pocket 😂

Any unauthorized movement, Everywhere go blurr😹

They'll beat the DJ at last

DJ Takeaway 😂😂😂 una no the see Boldness for him body🤣,,, The fist and last time I attended this kind of party I bail myself 10k for looking at their 001 face to face 😞 Omo it’s not really funny aje

This dey sup steady, both who go do one night stand full there

Body odour go surplus Portable has a 70% chance of being present Phones go loss Fight go burst Person go carry infection the next morning

Anything your eye see make e collect am like dat

E sure me kasala go burst las las

I have never attended one of these By choice

- No go mistakenly step on someone! - No go high exceed your limit! - No attend the gathering if you no get squad / if your squad no tough!!

Avoid shaking hand with anybody, just fist bump then bone face. Na through handshake them dae take know who no belong then, they start tracking u down for obtaining. Secondly if u want move no form, if u need to run run no start to form James born especially if u come alone

Even DJ dey on refnol

Dj takeaway agege wa

Surely there will be womanizing related fight or girlfriend snatching issues

If u mistakenly reach there no use pass 30min for there 🤣😅

One thing must miss from your body, either phone or wallet 😂

Na here real men dey mount boys wey dey talk anyhow for social media😒 If you know you know, hope you understand😏

Na A& E e dey end most time

so we all just gonna ask like that dj is innocent?

Fact about this party be say u no fit see me for this kind place

You go dey press free ynash plus them dey tiff phone join 😂🤲

Orile Agege wa o. Dj takeaway

Thieves they plenty

Any way na way

Na who get mind dey go there 40-45; 36,000

You no fit see me for here wetin sup?
