Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Fake handshake pranks 😂😂😂
12,737 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

If he try am with me I go first deck am

Better Decking 😂😂😂😂

Shame go too catch me. 'Na me f up' thoughts.

Very funny 🤣

Taking prank business too far

Second to the last guy is k!lling me. Still whine his guy. 😂💀

😂😂😂😅

He no fear to try am with soldiers 😂

Na giran

If nah Naija soldiers dem fit don wipe am 😂

🤣🤣🤣🤣 seriously wow

This is too risky OMG 🤣🤣🤣

omo this guy go soon chop slap…😂😂

😄😄

Lol 🤣

Deàth body go surplus 😂

Not even afraid of guns

Him get luck say those solider guys no whip am😂😂😂

Person wey suppose chop slap 🤣🤣🤣

Very funny to watch

This is hilarious 😂

Them suppose beat this guy 😂

Dem go soon beat prankster

This is very funny

Some prank need fight abeg

This is way too much 😹😹

Nothing pain pass this thing 😭

If na my country solider you go collect

This is an expensive joke naw 😆😆

Another reason why you should always mind your business 🙄😭💔

The last guy nailed it 😂😂😂😭😭

The last guy 😂😂😂😂

Fake daps should be illegal 😂😂

😂😂

That's too far
