Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

fall 7 times, rise 8 practice makes perfect 👌❤️

68,070 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von Ayanfeoluwa😍💙❤️
Ayanfeoluwa😍💙❤️vor 1 Monat

No be genesis voice be that?

Profilbild von 5STAR💈
5STAR💈vor 1 Monat

Yess😂

Profilbild von Ayanfeoluwa😍💙❤️
Ayanfeoluwa😍💙❤️vor 1 Monat

Why all these people dey like my comment Dem sabi genesis I dey talk about 😂 Motion oooo 5 star 💫

Profilbild von Elewele_xx7🌬️
Elewele_xx7🌬️vor 1 Monat

This your camera man no get sense Why e dey stress my eye

Profilbild von Bemzy
Bemzyvor 1 Monat

Who you carry camera give

Profilbild von DSfilmz(davsmartips)👑💙FC
DSfilmz(davsmartips)👑💙FCvor 1 Monat

Who be the stup!d camera man 😂

Profilbild von Blessed😈
Blessed😈vor 1 Monat

This thing dey kpai person o, no run abeg just dey go small small

Profilbild von Danmatrix 👾
Danmatrix 👾vor 1 Monat

Help me tell your camera say him no get single sense. He had only one job

Profilbild von Goodness
Goodnessvor 1 Monat

E no go better for that camera man😏😒

Profilbild von SUNDELYNO🇧🇪😈
SUNDELYNO🇧🇪😈vor 1 Monat

U dey use new bike learn keh Make one part spoil first U go know why dem dey call am tvs 😂😂😂

Profilbild von Executioner.🥷🏾
Executioner.🥷🏾vor 1 Monat

Who be this foolish camera man

Profilbild von Ogunsola
Ogunsolavor 1 Monat

Please be careful, nothing go actually do bike if anything sup, na u something go do.

Profilbild von Wasiu
Wasiuvor 1 Monat

So you no sabi drive self so wetin seun talk nah true

Profilbild von Just…That…GuY X🤠✨
Just…That…GuY X🤠✨vor 1 Monat

Enter main road learn well bro

Profilbild von Mubi idris
Mubi idrisvor 1 Monat

TVS spare parts cost die o

Profilbild von Sylvester
Sylvestervor 1 Monat

I feel happy for you ngl😭 And I don't even know you😂

Profilbild von Yungendowed
Yungendowedvor 1 Monat

Be careful this bike fit break your leg

Profilbild von analyst 🌗
analyst 🌗vor 1 Monat

which school environment be this ?

Profilbild von 𝕋$ 👻 🔮
𝕋$ 👻 🔮vor 1 Monat

You use clotch bike learn and you dey use none dey play

Profilbild von Olami🥸
Olami🥸vor 1 Monat

Wa ku danu 😂😂😂

Profilbild von Alaba
Alabavor 1 Monat

Nobody teach me how to ride before I sabi. And I no even fall once

Profilbild von LO$€¥I⚫🟡
LO$€¥I⚫🟡vor 1 Monat

Bike wey I dey pray for Na Hin person dey use do trial and error God abeg na

Profilbild von Chilling
Chillingvor 1 Monat

You wan spoil 1.5m guy no be so, tell people make them teach you now

Profilbild von 100Grams
100Gramsvor 1 Monat

the Bike go scatter before you sabi 😂😂

Profilbild von Mitchell
Mitchellvor 1 Monat

God suppose take that camera man 😒😒

Profilbild von Mr Goodness 🇳🇬
Mr Goodness 🇳🇬vor 1 Monat

Omo guy u still de learn how to ride bike

Profilbild von Tradewithola 📊📈
Tradewithola 📊📈vor 1 Monat

God wan take that camera man abi?

Profilbild von Engr Dharpcy👷
Engr Dharpcy👷vor 1 Monat

Naso you carry your money go buy wetin go kpai you😂

Profilbild von big boy SALAM
big boy SALAMvor 1 Monat

U sure say no be person bike be this

Profilbild von Mr Mor
Mr Morvor 1 Monat

Hope no be waiten go kpai you be this wey you buy

Profilbild von Kunlelong 🇳🇬
Kunlelong 🇳🇬vor 1 Monat

Absolutely right

Profilbild von millions
millionsvor 1 Monat

This one na rubber , no use am fall

Profilbild von Wisdomaik(Car guy)❤️💡
Wisdomaik(Car guy)❤️💡vor 1 Monat

@OneModupe Them supposed tell you make you no say you go use break? this guy you just us£less😭

Profilbild von Moyosore Oluwa
Moyosore Oluwavor 1 Monat

No worry by the time you fall for main road your eyes go clear 😂

Profilbild von Manny
Mannyvor 1 Monat

you still the learn?

Profilbild von Fechi💕
Fechi💕vor 1 Monat

Come and pick me sha

Profilbild von SEGUN szn🥶🫥
SEGUN szn🥶🫥vor 1 Monat

You even sabi Yoruba sef