Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Fame is expensive 🙂‍↔️

23,037 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 19

Фото профиля NEGRO
NEGRO2 месяцев назад

Very expensive bro, it's better to have money and not a fame with no money. This one don get fra😂😭

Фото профиля Gemini
Gemini2 месяцев назад

exactly cuz to keep up after being famous is not easy

Фото профиля Femi
Femi2 месяцев назад

@DjkambaGraceboi 🔥🔥🔥

Фото профиля Marvo Sneh
Marvo Sneh2 месяцев назад

Omoh, fame don this guy strong thing

Фото профиля Gemini
Gemini2 месяцев назад

Dem don use am dump am

Фото профиля Femi
Femi2 месяцев назад

Life no easy ooo

Фото профиля 🐆
🐆2 месяцев назад

Nigeria wey be say na used and dump 😭😭😂

Фото профиля Gemini
Gemini2 месяцев назад

@BOBCHOCOneq they really use the guy gan

Фото профиля HereWeGoAgain_xxEEZxx_😇😈
HereWeGoAgain_xxEEZxx_😇😈2 месяцев назад

For lacoco and predator 😭😭😂😂😂😂

Фото профиля EmMy🔥📈📉
EmMy🔥📈📉2 месяцев назад

If you wey take ordinary lacoco dey do like this watin person wey take Martel go do

Фото профиля officialchigo 🫎
officialchigo 🫎2 месяцев назад

E do am view once

Фото профиля captain
captain2 месяцев назад

lmao wetin e dey feel like

Фото профиля Gemini
Gemini2 месяцев назад

e de feel like star😂

Фото профиля Idan ki dan
Idan ki dan2 месяцев назад

Dem Dey mix lacoco

Фото профиля OLIVER🪖
OLIVER🪖2 месяцев назад

Very expensive and madness in it 😂😂

Фото профиля Omowuraola🦀
Omowuraola🦀2 месяцев назад

Fame don am once

Фото профиля sculvy
sculvy2 месяцев назад

nbl 😂

Фото профиля Gemini
Gemini2 месяцев назад

e no easy

Фото профиля Pamilerin Olayiwola
Pamilerin Olayiwola2 месяцев назад

Lacoco & fearless 1,900 you pour am inside that big glass cup, wey u u supposed use dey sip Martell 😂😂😂

Похожие видео