Loading video...
Video Failed to Load
Farulee don finally jam who pass am today😭💔💔
130,196 views • 3 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

If u carefully listen to this guy u go notice say for real he don mad before

For a second, I just thought of a mother & Son situation between Mama No Network and this guy. Oma crazy gaan ooo, make the husband be Lanko...

If your nvgga get craze Ọlọhun koni winch 😂🫵🏿

Naso those guys dey do. Once them sense say you try guide small, especially if you be young person, dem go wan use you sort out their three square meal for that day 😂

Watching the guy speak jargons people will think it easy to compose it this same way he has been saying it, but try am first 🤣 e no easy at all

This guy isn’t acting,he is mad for real.

At the end nah Farulee go later pay the money he requested for 😂🤣

Shey you dey craze? I go show you wetin be craze. Me wey don mad finish, con retire. As you dey see me so, my head no too correct oo😂😂😂

Wetin be this??? 😂😅🤣🤣 Farulee dey talk A, he dey talk gamma 😂😂😂

I'm really happy he met this guy on this episode finally...Sebi he get craze for head ni🤣🤣🤣🤣 You see content 👌👌

@OOlabidex45196 Who notice this guy always say Oko idi Ope 😂🤣😂

I have said it and I will say it again for the last time. Leave Agbero business for Yorugba people. Content or not, Omo Alaye business na Yorugba man’s business wallai 😞

This coper guy no kill me with laugh 😂

Mad thing there be say, e no repeat those jargon😆😆😆😆😆😆

Be like dis one worse pass mama no network oo 🤣🤣

You can’t put fridge inside pepper ooo 😂😂😂😂

When the guy talk say hin can't put fridge inside pepper na that time Farulee see say hin don jam agbako

Na today him know say senior man still dey. 😭😂🔥

New Update🤣🤣 Every mad person get another Senior Man😆😂

Absurdism in drama ...I love the creativity Loose dialogue

Na now farulee understand say many many werey wan lè for some people pass am.

This is pure content and so comical. They both killed it 💯

Wahala jam wahala

🤣🤣🤣🤣 OMG This is the best skit I’ve watched this month. Please be tagging the werey guys handle. That guy is fire 🔥

Eyin to laye egbami ' that part ehn 😂😂😂

Effortlessly hilarious

This content is Goated 😂😂🤣😅😅

For this life u go think say nah only u ur head no correct until u jam

😂😂😂😂😂 Na Eyin to laye say make u dey collect 5k for parking

The incoherence of this guy is so coherent.

E first clean him ear 🤣

e mind go dey

Na here life go later tire am

This is funny 😄 Farulee self weak

🤣🤣🤣 Werey don jam werey
