Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Fashion out now !!! ๐ฟ๐ฆ๐ณ๐ฌ๐น๐ฟletโs go๐ฅ๐
32 Kommentare

And Rahman Jago approve this song?

Wettin Dey pain me be say Jago no go tell you the truth ๐คฆโโ๏ธ

Brr please don't release this music flop Omor zino don Reck your life U are a tiktoker not musician

@Khalifabig01 Na kolu write this song for you ni ?

Peller no dey advise you? Sorry I forget say him too no get sense.

Better go dy create your content make you leave music for people way get am Your lyrics sucks

Make I first mute you before you block my ears

Waiting you dey sing better go open fan page make I give you one celeb

Bro make I no lie you no get lyrics for mouth ajeh wetin be you get high fashion for music go back to TikTok live

How far make we edit that your tiktok use am bomb celeb.

You should have just stick to your TikTok skit,that song has no substance

If dem hold jo Blag now this guy go later spoil Afro beat with him wack lyrics

Come apete at exactly 9:00 next week Monday i go arrange one Maruwa for you ๐ No need to thank me

@JoBlaq02 Gbedu Dey hear! This is fire, clubs will go bunker ! Southy wavy

how dem wan take you serious ๐

Werey wan recreate hey jago onijere

Make sure say you no drop this disaster for sportify sha

Haffa face this streaming with Peller Abeg

Upon all the Canadian loud you dey smoke ๐

This guy really wants to be a musician so bad, he think say na by โAsalamakun kolo wa daโ

You go just calm down Dey sing rubbish

Carry this one go southy abeg music don go far beyond this no vex

After the first line I skipped, bro is a bloody liar No be me go hear that rubbish

Wetin u dh sing sooo

Jo bad normally ๐ฅ

How u take get money pass Dangote?

na prank ?? ๐ญ๐ญ๐

Music is not for everybody bro

Time still de to remove this thing from all platforms

You just calm down pack amapiano beat sing rubbish

No lie for yourself if na another person release this you go stream am ?

Stick to streaming boy
