Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
FAST FAST 🦅 🔥
33 Yorum

So he can’t perform his song from last album what a fall off

You can see he is way past his prime Nobody is feeling him

Watin b this ? Na elephant bluckus 😭🤣

Omoo i no even get strength to bant this thing seff Just dey go

I no fit ever lie for una

What's this? Mtcheeew! No wonder e no the get shows🤣

Nakupenda flog this rubbish joor 😂

That signature spin just before "sare wa gba" Even MJ go shock!

Make him do FAST FAST leave that stage jor

Why is he shouting?

I dey toilet, my sh*t dey fear to come out because of this performance 🙆♀️

I can see why dem no dey buy e ticket😹💔

Boring

Which kind thing be this 😭

wiz don forget how to perform for stage😂😂

I’m Ashamed for Wizkid and foolish children💔

I never see any performance from morayo oo😅

See how useless children avoid this post 😂😂

😭

😂 see performance

This guy should retire abeg

You guys comparing Wiz to Burna as regards live stage performance aren't real and y'all are hypocrites! I said what i said!! Bcos what is this?!!!

Make Una tell ham to quit anything he Dey smoke E don Dey affect hin physical appearance

This boy is an upcoming 😹😹😹😹

😂😂😂

Make the money constant

Another agrobeats global-fl0p, the ped0 don settle for less with gumbody shows... wizshit is already in his No-Hit Era, zero tour... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Guyyy what?😂😂

@dattriumph Wetin be this 😂😂😂😂😂

The performance dey gba

No borrowed style, no borrowed confidence. My idol

lol 😂

Even ruger get stage performance pass this thing



