正在加载视频...

视频加载失败

FAST FAST 🦅 🔥

294,540 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Prince30bg❤️🇫🇷 的头像
Prince30bg❤️🇫🇷1 个月前

So he can’t perform his song from last album what a fall off

Jude🇳🇬 的头像
Jude🇳🇬1 个月前

You can see he is way past his prime Nobody is feeling him

Nu El 🦉 的头像
Nu El 🦉1 个月前

Watin b this ? Na elephant bluckus 😭🤣

Ike👑 的头像
Ike👑1 个月前

Omoo i no even get strength to bant this thing seff Just dey go

UGØØ 🧸🦇🪽 的头像
UGØØ 🧸🦇🪽1 个月前

I no fit ever lie for una

rema only🦇🦇 的头像
rema only🦇🦇1 个月前

What's this? Mtcheeew! No wonder e no the get shows🤣

Pure Winner 🇧🇪⏳ 的头像
Pure Winner 🇧🇪⏳1 个月前

Nakupenda flog this rubbish joor 😂

Joeyy Tribianni 的头像
Joeyy Tribianni1 个月前

That signature spin just before "sare wa gba" Even MJ go shock!

Mr E 的头像
Mr E1 个月前

Make him do FAST FAST leave that stage jor

𝐙𝐞𝐚𝐥𝐨𝐭 的头像
𝐙𝐞𝐚𝐥𝐨𝐭1 个月前

Why is he shouting?

GHOST 👻 的头像
GHOST 👻1 个月前

I dey toilet, my sh*t dey fear to come out because of this performance 🙆‍♀️

Chilled David 的头像
Chilled David1 个月前

I can see why dem no dey buy e ticket😹💔

Gaga. 的头像
Gaga.1 个月前

Boring

Tizzy 的头像
Tizzy1 个月前

Which kind thing be this 😭

BigJAy of Catalonia🇳🇬 的头像
BigJAy of Catalonia🇳🇬1 个月前

wiz don forget how to perform for stage😂😂

BIG Mayana 💫⭐️ 的头像
BIG Mayana 💫⭐️1 个月前

I’m Ashamed for Wizkid and foolish children💔

SWITCH🥶 的头像
SWITCH🥶1 个月前

I never see any performance from morayo oo😅

ÓMÒ ŁĘÝiÑ MÀĎŘÍĎ💎♊️ 的头像
ÓMÒ ŁĘÝiÑ MÀĎŘÍĎ💎♊️1 个月前

See how useless children avoid this post 😂😂

9T6 的头像
9T61 个月前

😭

Brave30 的头像
Brave301 个月前

😂 see performance

MAYOR💞😘 的头像
MAYOR💞😘1 个月前

This guy should retire abeg

Moses 的头像
Moses1 个月前

You guys comparing Wiz to Burna as regards live stage performance aren't real and y'all are hypocrites! I said what i said!! Bcos what is this?!!!

B.I.G JOE 的头像
B.I.G JOE1 个月前

Make Una tell ham to quit anything he Dey smoke E don Dey affect hin physical appearance

tOsiN_SOuL 的头像
tOsiN_SOuL1 个月前

This boy is an upcoming 😹😹😹😹

𝙂𝙝𝙤𝙪𝙡⁷ᴳ 的头像
𝙂𝙝𝙤𝙪𝙡⁷ᴳ1 个月前

😂😂😂

General 的头像
General1 个月前

Make the money constant

Afrobeats M0nster 的头像
Afrobeats M0nster1 个月前

Another agrobeats global-fl0p, the ped0 don settle for less with gumbody shows... wizshit is already in his No-Hit Era, zero tour... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Dotun😈 的头像
Dotun😈1 个月前

Guyyy what?😂😂

ONLY ONE STAR 💫30BG🇧🇪 的头像
ONLY ONE STAR 💫30BG🇧🇪1 个月前

@dattriumph Wetin be this 😂😂😂😂😂

Tomiwa 30Bg👑 的头像
Tomiwa 30Bg👑1 个月前

The performance dey gba

ERA 的头像
ERA1 个月前

No borrowed style, no borrowed confidence. My idol

Davido millitant🪖 的头像
Davido millitant🪖1 个月前

lol 😂

Akpuruka 的头像
Akpuruka1 个月前

Even ruger get stage performance pass this thing

相关视频