Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

FATHERS LOVE TRANSFERRING AGGRESSION 😭🤣

23,021 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 28

Фото профиля Henry🖤
Henry🖤3 месяцев назад

The funny thing be say your papa fee no know exactly wetin he wan do for there ooo

Фото профиля Dom🐩
Dom🐩3 месяцев назад

Guyy i remember when my papa Dey vex cus i no kill the rat wey he Dey chase nah so he use the stick nack my head cus I no match the rat😭 I was 6 or so

Фото профиля BlaqAce
BlaqAce3 месяцев назад

so my papa normal be that😂 i don chop slap because i no hold torch well😂

Фото профиля Duke’son🕸️𓃵
Duke’son🕸️𓃵3 месяцев назад

I recall one very night my dad wan drag generator and the rope do mistake cut.. Me and my innocent Jnr sis dey make noise for compound Omo the wiping that year Ehh.. I think na the last day that man beat me be that

Фото профиля Jay
Jay3 месяцев назад

This man almost choke nail for my head one day 😂😂😂 RIP daddy❤️.

Фото профиля Jane
Jane3 месяцев назад

Na my papa be this😂😂😂, daddy come outside now

Фото профиля HENRY THA MAIN CHARACTER
HENRY THA MAIN CHARACTER3 месяцев назад

😭😭😭

Фото профиля Yalami
Yalami3 месяцев назад

E sure me sey him no no wetin him dey fix like that😂

Фото профиля chinons🪽
chinons🪽3 месяцев назад

Nah my younger brother and my popsy be this last weekend 😂💔

Фото профиля Reginald
Reginald3 месяцев назад

Holding torch when he’s changing the spark plug or oil😭

Фото профиля Dark Orbit
Dark Orbit3 месяцев назад

That shock part is so real😭😭😭 All of us for house go come frown You laugh you kpemeee😭

Фото профиля Ebubechukwu ACA
Ebubechukwu ACA3 месяцев назад

😂😂😂😂😂😂

Фото профиля Veda P
Veda P3 месяцев назад

That’s how they show love 😭😂

Фото профиля venom!🇦🇷
venom!🇦🇷3 месяцев назад

😂😂😂😂

Фото профиля ~FAITH♠️🃏
~FAITH♠️🃏3 месяцев назад

Real asf😂

Фото профиля SD
SD3 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля 🥷🥷Wayward pikin 👾👾
🥷🥷Wayward pikin 👾👾3 месяцев назад

😂🤣

Фото профиля Dips🦾
Dips🦾3 месяцев назад

When Gen rope just cut 😂😂

Фото профиля Ogee black
Ogee black3 месяцев назад

Na y I no like day hold touch for my p man

Фото профиля ʙɪɢ ɴᴀɴɴʏᴊᴀʏ 🙂‍↕️
ʙɪɢ ɴᴀɴɴʏᴊᴀʏ 🙂‍↕️3 месяцев назад

Me I go just leave am alone go laugh for my room 🤣🤣

Фото профиля Miles 🎖
Miles 🎖3 месяцев назад

Na only time to hold torch we dey talk 💔🫩

Фото профиля deadsmurfss!!!🇵🇲
deadsmurfss!!!🇵🇲3 месяцев назад

Why he laugh😭😭

Фото профиля Nzubechi🦋🤍✨
Nzubechi🦋🤍✨3 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля BERNADETTE IKENNA
BERNADETTE IKENNA3 месяцев назад

Show me touch well

Фото профиля Inioluwa
Inioluwa3 месяцев назад

Elder brothers too 😭😭😭

Фото профиля Brilliant 🔞
Brilliant 🔞3 месяцев назад

You sef why you nod dey hold torch well

Фото профиля Wealth
Wealth3 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Yamski
Yamski3 месяцев назад

🤣😭

Похожие видео