Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Fathia Balogun On curiosity made me ask
110,559 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

One scene one round 😂

Watch full video here

See wetin you cause Bae U, you allow yourself collect no be small…. The cane aunty Adunni flog you last week no do you… Mummy Fathia thank you ma.. this boy have lost his home training.

The day den go carry you this Boi go boxing ring ehn, na die o😂😂😂

😭😭

You nearly cry 😢 here. Werey for silent like 2mins. Sorry bro 😂

People still dey watch this your show?

This guy is crazyyy One round...one scene 😅

Guyyyyyyyyyyy What kind of question are you asking 😂😂😂😂😂😂

E sure me say na from AMVCA aware night u post this thing

No disrespect, has anybody noticed dat Sister Fathia is fast ageing facially? And again, why is it dat females grow faster than their males counterparts when it comes to look regardless of their age? What could av informed this? Is it law of nature, stress, recklessness or what?

This is the best episode so far....... For me

You are the best and funniest interviewer. I really enjoy your show

Dem suppose use slap tear your brain 😂💔🤣

Omo werey 😂😂

Bae u na confirm werey 😂😂😂😂

Bae u na werey I swear 🤣🤣

Lol You are doing well I love watching

Most interesting episode 😍😁

Please invite Gentle Jack and Zubby on same event day u go chop beating

Mr algorithm next 🤲

You dey craze, you this boy 😂

Bayo Omo werey 😂😂😂

Dem go kpai you at las ni😂😂

Dem suppose break your head walai

OmO weyrey, mapa mi na 😭🤣😭

Omo ale ni iwo bobo yi fe ya 😂😂😂

Make dem pity @isbae_u naw.

@isbae_u no be Barbie again 😂😂 na better ogba

Why are you stressing the old woman na😂

😂😂😂
