Loading video...
Video Failed to Load
Fav line from GET BETTER ? X FOLA
128,732 views • 1 year ago •via X (Twitter)
33 Comments

@Folapondis I no dey follow anybody catch cruise Na my dentist get business with my 32

that's interesting, but what do you think of this?

@Folapondis Fav line 😂 badboy jago fit relate

@Folapondis The song no really bam. Make we just talk fact

@Folapondis Una cook this one good

@Folapondis Make lucky udu no go wyn me for old age😪🙏

@Folapondis Dangote still striking deals,Adeleke just buy new pj and u say make my grind reduce ↕️

@Folapondis Felt it when @Zlatan_Ibile said this, “That Ugly boy wey no fit afford okrika back then don get full store” This guy is really a Symbol of Hope to that trenches boy trying so hard to make a living!💡

@Folapondis IBILE

@Folapondis That boy wey no fit buy okirika that time don get full store That line hit me 😂

@Folapondis Dreams do come true ❤️✨

@Folapondis I don see who get before wey no get again nah why my morale Dey boost….

@Folapondis Adeleke just buy new PJ and you say make my grind reduce ❤🐐

@Folapondis SYMBOL OF HOPE 🕊️🙏🏿

@Folapondis I knew Poco lee will definitely be here ♥️

@Folapondis I focus Pay the price no be say e no cost🎵

@Folapondis adeleke just buy new private jet and you say make my grind reduce. my fav line. WP i need 100k to get better #GetBetter

@Folapondis Make lucky udu no go whine me for old age!

@Folapondis “I don see who get before wey no get again Na why my morale dey boost” @Zlatan_Ibile

@Folapondis Banger💥

@Folapondis Adeleke just buy new jet you come say make i no grind ! Need music instrument online ??

@Folapondis ZTTW to the world 🌎

@Folapondis I paid the price no be say e no cost 💔😭

@Folapondis “Na only my dentist get business with my 32” ! That like hits different na why we’ll keep pushing ! U do this one Ibile

@Folapondis This Two Songs 🎧 Come They Sound Unique @Zlatan_Ibile you just make me cry 😭 like this Maximum Respect ✊ For this tracks

@Folapondis That bad boy Jago line 😂😂

@Folapondis That ugly boy wey no fit afford okrika back then don get full store 🥹👍❤️

@Folapondis Mad one bro

@Folapondis God Loves you so much, so make you no steal.. if you steal na you them go beat 🔥

@Folapondis Cook cook and cook 😊😊😊

@Folapondis Good vibes....my guy @Zlatan_Ibile

@Folapondis Na my dentist get business with my 32 This is hard af

@Folapondis Rubbish
Related Videos
Sensitive content
My fav pjs, better get you one of these🧡🤎
Real Bernice Burgos
23,518 views • 1 year ago
