ๆญฃๅœจๅŠ ่ฝฝ่ง†้ข‘...

่ง†้ข‘ๅŠ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ

27,265 ๆฌก่ง‚็œ‹ โ€ข 1 ไธชๆœˆๅ‰ โ€ขvia X (Twitter)

34 ๆก่ฏ„่ฎบ

Arthur๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ ็š„ๅคดๅƒ
Arthur๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ1 ไธชๆœˆๅ‰

Aswear if you no go get aide you fuck up.๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐“ž๐“ซ๐“ผ๐“ฎ๐“ป๐“ฟ๐“ช๐“ฝ๐“ฒ๐“ธ๐“ท ๐“ท๐“ธ ๐“ซ๐“ฎ ๐“ฌ๐“ป๐“ฒ๐“ถ๐“ฎ ็š„ๅคดๅƒ
๐“ž๐“ซ๐“ผ๐“ฎ๐“ป๐“ฟ๐“ช๐“ฝ๐“ฒ๐“ธ๐“ท ๐“ท๐“ธ ๐“ซ๐“ฎ ๐“ฌ๐“ป๐“ฒ๐“ถ๐“ฎ1 ไธชๆœˆๅ‰

Wahala ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

ISREAL๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐ŸŠ๐ŸŠ ็š„ๅคดๅƒ
ISREAL๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช๐ŸŠ๐ŸŠ1 ไธชๆœˆๅ‰

What you donโ€™t know is that he is more important than you if you donโ€™t know which brand fit call you for advertising but brand Dey call am if he stop begging today he has already made name for him self unlike you You donโ€™t have anything to than to sew your Ankara and lace for your local customers

Blluepearlie ็š„ๅคดๅƒ
Blluepearlie1 ไธชๆœˆๅ‰

E sure me say wizkid dislike you!! Surely wizkid ni like as you old dey do this kind tin .. e sure for me die say wizkid dislike your post old man โ€ฆ if I dey wizkid shoe I go dey ask my self who send this old man this work ..

ร€Yร“ REGGIE๐Ÿฅท๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ ็š„ๅคดๅƒ
ร€Yร“ REGGIE๐Ÿฅท๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ1 ไธชๆœˆๅ‰

00-12๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ These are the miscrants Davido is enabling in the country๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Adepeju Matilda ็š„ๅคดๅƒ
Adepeju Matilda1 ไธชๆœˆๅ‰

Oloriburuku did u ve a life make una dey hear beggar wey no get life ashiere eda

Mark ็š„ๅคดๅƒ
Mark1 ไธชๆœˆๅ‰

After him insulting davido finish, e go Dey beg online for small small wizkid fans wey never see food chop

Adepeju Matilda ็š„ๅคดๅƒ
Adepeju Matilda1 ไธชๆœˆๅ‰

Mumu beggar rest bingos

Afolabi Sodiq ็š„ๅคดๅƒ
Afolabi Sodiq1 ไธชๆœˆๅ‰

This guy way use all him life as begger self dey advice person omo this life sha ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

OJ Simpson ็š„ๅคดๅƒ
OJ Simpson1 ไธชๆœˆๅ‰

Go and get a life bro time Dey go oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ONLY ONE STAR ๐Ÿ’ซ30BG๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช ็š„ๅคดๅƒ
ONLY ONE STAR ๐Ÿ’ซ30BG๐Ÿ‡ง๐Ÿ‡ช1 ไธชๆœˆๅ‰

Him life don slokid ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Adepeju Matilda ็š„ๅคดๅƒ
Adepeju Matilda1 ไธชๆœˆๅ‰

Segbon werey u sef don old oloriburuku wey dey use juju beg for money aye e ma pada baje ni

Ambassador ็š„ๅคดๅƒ
Ambassador1 ไธชๆœˆๅ‰

Davido and his hypocrisy. For someone openly paying Streamers to talk down on other Artist. Anyway Nigerians are purely Imbec:les that deserves nothing than de@th.

AREMO O ็š„ๅคดๅƒ
AREMO O1 ไธชๆœˆๅ‰

Let them keep on talking, we no send nobody,,U remember this Wizkid verse

BIG Efizy ๐Ÿฆ 77 South ็š„ๅคดๅƒ
BIG Efizy ๐Ÿฆ 77 South1 ไธชๆœˆๅ‰

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

ALAYE B ็š„ๅคดๅƒ
ALAYE B1 ไธชๆœˆๅ‰

The yoruba saying goes,na from play truth dey come out ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚.. and ba fact the boy dey tell you cause you no get any work than to insult davido wen dey live he best life

SPARTAYENYEN ็š„ๅคดๅƒ
SPARTAYENYEN1 ไธชๆœˆๅ‰

E SHOCK AM SAY U SHORIBURUKU GAN BABA WEYREY @ 50

Orimolade ็š„ๅคดๅƒ
Orimolade1 ไธชๆœˆๅ‰

E better say him dey beg and u way just dey hate on another man way no do u anything Davido no for once cross ur part but u just dey fight who no fight u

emeka ็š„ๅคดๅƒ
emeka1 ไธชๆœˆๅ‰

Person Dey tell u truth u dey laugh no worry your kids go see ur fooling ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

vibes on vibes ็š„ๅคดๅƒ
vibes on vibes1 ไธชๆœˆๅ‰

But for real he said the truth oo bro if you check ahm well, all of una wey dey do all this 30bg and fc something, ah dey see that thing as childish something oo for real, ah no say make u no get favorite musician but to be insulting people on social media and turn it to a job ๐Ÿคฆ๐Ÿฟ

SON OF GOD ็š„ๅคดๅƒ
SON OF GOD1 ไธชๆœˆๅ‰

You are even laughing at your foolishness ๐Ÿ™„

Here for the money ็š„ๅคดๅƒ
Here for the money1 ไธชๆœˆๅ‰

This 1 wan beg

OBO BADDEST FLEXY ็š„ๅคดๅƒ
OBO BADDEST FLEXY1 ไธชๆœˆๅ‰

Mr Man lekki Street boy is saying the truth go and get a life and stop this nonchalant attitude of yours

Bipolar๐Ÿ’€ ็š„ๅคดๅƒ
Bipolar๐Ÿ’€1 ไธชๆœˆๅ‰

49-year-old man.

emeka ็š„ๅคดๅƒ
emeka1 ไธชๆœˆๅ‰

Old man like u Dey do Wetin children suppose Dey do๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Chelsea Gibson ็š„ๅคดๅƒ
Chelsea Gibson1 ไธชๆœˆๅ‰

Honestly your life don spoil 40 years old ๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

unbiased ็š„ๅคดๅƒ
unbiased1 ไธชๆœˆๅ‰

From street beggar ๐Ÿ˜‚ God abeg make rubbish no do me ๐Ÿ˜‚.

STARโญ BOI_ GIDI๐Ÿ’Ž๐Ÿฆ…๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ช ็š„ๅคดๅƒ
STARโญ BOI_ GIDI๐Ÿ’Ž๐Ÿฆ…๐Ÿ‡ฒ๐Ÿ‡น๐Ÿ‡ฉ๐Ÿ‡ช1 ไธชๆœˆๅ‰

Make him get Lost

Fredo ็š„ๅคดๅƒ
Fredo1 ไธชๆœˆๅ‰

U go think say na lie e de lie bro time de go u go soon die oh

Feel Too Big ็š„ๅคดๅƒ
Feel Too Big1 ไธชๆœˆๅ‰

Wahala no Dey finish

orange foods ็š„ๅคดๅƒ
orange foods1 ไธชๆœˆๅ‰

Old fool how did you come back to my fyp.? Even wizkid is tired of the disgrace you bring to him

THE VOICE ๐ŸŒฌ๏ธ ็š„ๅคดๅƒ
THE VOICE ๐ŸŒฌ๏ธ1 ไธชๆœˆๅ‰

Fix ur life bro

Halilu Hussein ็š„ๅคดๅƒ
Halilu Hussein1 ไธชๆœˆๅ‰

See dis beggar slovido don used money buy u how u no go mumu ur self for here

Home boi ็š„ๅคดๅƒ
Home boi1 ไธชๆœˆๅ‰

001 inside ur Mama Toto ๐Ÿ˜€๐Ÿ˜€๐Ÿธ๐Ÿธ

็›ธๅ…ณ่ง†้ข‘