Loading video...
Video Failed to Load
Fear this gender ๐๐
234,939 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

E don happened to me once I catched her

My own no know I get two WhatsApp Nah post wey she want make I see she go allow me see๐๐๐

He never update his app nah why ๐๐๐

I no know say pple still dey do relationship ooo ๐๐๐๐ wetin do baby mama

This is a normal thing. How can u even think that ur girlfriend is dating only u. Don't be stupid

Dem always think say dem wise lol ๐

Make money before loving

Well na normal thing every guy should know and expect from their babes no matter what ๐

Lolz ๐

Love woman at Ur own risk

Women

๐๐๐๐

Na Data Finish For The Other Phone

Good morning sir @Emmanuel_Tips pls sir, can you help me with money so I can feed myself and my son sir๐คฒ๐คฒ๐คฒ.. may you never know hunger sir..@Emmanuel_Tips @Emmanuel_Tips

Na glitch. ๐

Na glo network oo Na so e dey slow

Oh chim ๐๐

O ti lor ๐ญ๐ญ

Woman never do you something

Obiri

Dem don block baby to post baby

Is all these hide and seek even worth it??

๐๐๐

E don happen to me

Lol๐

Wakyi gu ho๐คญ

Wahala

Your iOS no dey updated

Na WhatsApp glitch โฆ e dey happen when network bad ๐น๐น๐น

Na why i stay away from relationship ๐ญ๐ญ

Awon Omo relationship shaa

Those genders are so wicked
Related Videos
Sensitive content
What the fuck, Wisconsin!๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐น๐น๐น๐น๐น๐น๐๐๐๐๐ This made me want to vomit!! Absolutely disgusting! ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐คฌ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
honeybadgersmybitch
30,658 views โข 10 months ago
