Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Fear who no fear women 🤣🤣
49,491 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

The belle Dey backdate himself 😂

🤣🤣

The husband 💦 na bacteria.. E dey self replicate 🤣😆

You no go sidan keh 😂, them no dey stand listen to woman matter

One belle turn 3 kee 😂

Your husband scheduled the pregnancy 🤰 no fear

No be holy marry sister I dey see so??? lol

Omo d guy tire 😂😂😭

Another belle dey ur belle 😂😂hw ?

Mary sef, na one pikin she born miraculously 🤣🤣

𝗘𝘃𝗲𝗻 𝗺𝗮𝗿𝘆 𝗻𝗼 𝗯𝗼𝗿𝗻 𝘁𝘄𝗼 𝘁𝗶𝗺𝗲𝘀

Let me just assume it's content no need to say anything 😂

But no body complain when Mary born Jesus ooo

If to say na B.C now, una for say “Na miracle of God” even put the chapters and verses for Bible!!!

God please protect my ear and my brain 🧠 🙏🙏🙏

😂😂

That man sperm is pro active

Mother Mary

O boy . See story ooo . Genz Mary

Abeg make i see this video 🤲

Wetin be this 🤤😂

Chei! 🤣🤣🤣

Bruh!😂

Woman 😅😅

Comedy

You can now understand why tinubu still have many supporters they can defend anything 😅😅😅😅😅

This is the power of the holy spirit. He did it in the bible and he's doing it again... Oga believe and take care of your kids

Another belle dey my belle 😂😂😂😂

🤣🤣🤣

I fear

She no real😭

Nothing is impossible 😂

😂😂

She no real at all
